Fire Dance
Seun Kuti
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Na the dance, make me come here today Na to dance, till day break e oooo Dance, dance, dance, like my powerful ancestors The way our women dey move The way them dey move the body The way them dey shake the body The way them dey wind the body The way them dey twist the body I say them dey move the body Them dey shake the body Them dey wind the body Them dey shake the body How them dey shake am (Shake am like fire) How them dey shake am (Shake am like fire) Like e go burn you if you touch am (Shake am like fire) E no fit burn you if you touch am (Shake am like fire) Abeg no fear my brother near am (Shake am like fire) Make you near am like man o (Shake am like fire) See the yansh wey dey (Shake am like fire) I go near the yansh wey dey (Shake am like fire) Control the yansh wey dey (Shake am like fire) I go feel the yansh wey dey (Shake am like fire) Si si wey no fit shake am like that I say if you know say you know fit shake am like that Si si wey no fit shake am like that I say if you know say you know fit shake am like that Oduro, you stand you dey look everybody Toba joko ko dide, make we feel the dance o Jebu, dey (Do the dance o, shake am like fire) Jebu, dey (Let me do the dance o) Jebu, dey (Do the dance o, shake am like fire) Jebu, dey (Let me do the dance o) Do the dance o (Do the dans o, shake am like fire) Do the dance o (Let me do the dance o) Fire dance o (Do the dance o, shake am like fire) Do the dance o (Let me do the dance o)
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Written by: KUTI OLUWASEUN ANIKULAPO
Lyrics © LILI LOUISE MUSIQUE
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Fire Dance Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 27 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric/14429307/Seun+Kuti/Fire+Dance>.
Discuss the Fire Dance Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In