African Problems
Seun Kuti
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
African problems (too much to talk about) African problems (too much to think about) African problems (too much to think about) African problems (too much to shout about) But I must talk am I go dey sing am I go dey shout am Make dem dey hear am I go dey sing am I go dey talk am I must to shout am Make dem dey hear am I must try to teach the people a new mentality Make dem appreciate Africa's superiority Make dem know say no be so things suppose to be Na leader dey put us for this mediocrity Take away our peace our liberty Leave us to leave in endless pain and poverty We no understand this their government policy We dey sell us into second slavery Make you help me ask them brother Why we no get food chop Make you help me ask them sister Why we no get houses to stay Salute my brother wey dey die Die for the future of Africa Salute my brother wey dey fight Fight for the future of Africa Unless we start to (thinky thinky) Think of tomorrow (thinky thinky) Fight for the future (fighty fighty) Fight for tomorrow (fighty fighty) Them won sell us away (think thinky, thinky thinky, fighty fighty, fighty, fighty) Them won sell us away (think thinky, thinky thinky, fighty fighty, fighty, fighty) I must try to teach the people a new mentality Make dem appreciate Africa's superiority Make dem know say no be so things suppose to be Na leader dey put us for this mediocrity Take away our peace our liberty Leave us to leave in endless pain and poverty We no understand this their government policy We dey sell us into second slavery
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Written by: KUTI OLUWASEUN ANIKULAPO
Lyrics © LILI LOUISE MUSIQUE
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"African Problems Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 9 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric/14429310/Seun+Kuti/African+Problems>.
Discuss the African Problems Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In