Hustle
Self_made
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Igara Ounbimi shey monshey dada I no Dey beef anybody Mio kinshey ilara S ashe from monday till Saturday We Dey live life no pain no gain If I Dey sing gbe body soke No go rip me kowo mi kope No be say I fine lor titi But ton barimi won fhor funmi If dem no see me again Omoiyami won ma wa elomi I gats to do my thing my way Cos if I fall I go still rise again You know my papa no be dangote You know my papa no be dangote Sheybi won sope bintin laye But if you no work You no go chop kilowade Dem don carry me trabaye Go many kilometers ti mio le shalaye Sheybi won sope bintin laye But if you no work You no go chop kilowade Dem don carry me trabaye Go many kilometers ti mio le shalaye Ani mo hustle titi mio gba shishi No one to show love no pity Dem Dey look me like tanwidi You wish me bad No vex o No be my fault Ajala talo naa Na money i want I no want no love Never wish my brother fall o laye A o le shey ishiro laye Owo oti omo korale No be say I no hear But ko kanye Haaa ko Kanye I just Dey on my lane I Dey push Everyday by day I Dey on my kush Mama tell me say e go be for me Na only me know wetin my eyes Dey see Sheybi won sope bintin laye But if you no work You no go chop kilowade Dem don carry me trabaye Go many kilometers ti mio le shalaye Sheybi won sope bintin laye But if you no work You no go chop kilowade Dem don carry me trabaye Go many kilometers ti mio le shalaye
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Hustle Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 3 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/9185066/Self_made/Hustle>.
Discuss the Hustle Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In