Hustle

Self_made

0 fans

Self_made


2:28
#1

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Igara
Ounbimi shey monshey dada
I no Dey beef anybody
Mio kinshey ilara
S ashe from monday till Saturday
We Dey live life no pain no gain
If I Dey sing gbe body soke
No go rip me kowo mi kope
No be say I fine lor titi
But ton barimi won fhor funmi
If dem no see me again
Omoiyami won ma wa elomi
I gats to do my thing my way
Cos if I fall I go still rise again
You know my papa no be dangote
You know my papa no be dangote

Sheybi won sope bintin laye
But if you no work
You no go chop kilowade
Dem don carry me trabaye
Go many kilometers ti mio le shalaye
Sheybi won sope bintin laye
But if you no work
You no go chop kilowade
Dem don carry me trabaye
Go many kilometers ti mio le shalaye

Ani mo hustle titi mio gba shishi
No one to show love no pity
Dem Dey look me like tanwidi
You wish me bad
No vex o
No be my fault
Ajala talo naa
Na money i want
I no want no love
Never wish my brother fall o laye
A o le shey ishiro laye
Owo oti omo korale
No be say I no hear
But ko kanye
Haaa ko Kanye
I just Dey on my lane I Dey push
Everyday by day
I Dey on my kush
Mama tell me say e go be for me
Na only me know wetin my eyes Dey see

Sheybi won sope bintin laye
But if you no work
You no go chop kilowade
Dem don carry me trabaye
Go many kilometers ti mio le shalaye
Sheybi won sope bintin laye
But if you no work
You no go chop kilowade
Dem don carry me trabaye
Go many kilometers ti mio le shalaye

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Abdullahi Akanbi

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Hustle Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Hustle Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 15 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/9185066/Self_made/Hustle>.

    Missing lyrics by Self_made?

    Know any other songs by Self_made? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who wrote "A Little in Love"?
    A Garth Brooks
    B Paul Brandt
    C Blake Shelton
    D Clay Walker

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Self_made tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!

    Movies soundtrack

    Hustle

    »
    • One on One