Burna Boy (Afro Beast)
Chuvano
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Omo logo oh Omo logo oh Omo logo oh What is this What you mean by an Afro beast What is this (Eh eh eh) What you mean by an Afro beast (Eh eh eh eh) What is this (Ah ah ah) What you mean by an Afro beast (Ah ah ah ah) So I still Dey tell them Make dem shut up their fucking mouth oh (Shut up joor) Ask for Ojuelegba night to night Men dey fucking mount (Who Dey) Sleep for studio oh Trek for road iyo oh Roll up my fucking rizzler Gbedu must follow me oh (Gbe gbe gbe) Nobody know my story reachi my microphone (yeah) E be be my gossip partner E be my aproko (aproko) E sabi the truth of the matter Na him Dey console me oh I no geti fucking nothing To prove to nobody oh oh oh Omo logo oh (Taah) Omo logo oh Omo logo oh What is this What you mean by an AFRO BEAST (Gbege!) Omo logo oh Omo logo oh Omo logo oh What is this What you mean by an AFRO BEAST Every time I drop music and nobody understands Nobody know the struggle Fire dey for my yansh (Dey burn me oh) I put my pain in writing Na him be proper jam Gbedu Dey bang for your speaker Everybody must dance Nobody know my story reachi my microphone Na him be my gossip partner E be my aproko (oh oh oh) E sabi the truth of the matter Na him Dey ginger me oh I no geti fuckin nothing To prove to nobody oh Omo logo oh (Omo logo) Omo logo oh (Emi Omo Logo) Omo logo oh (Pemi Omo Logo) (What is this) What you mean by an AFRO BEAST Omo logo oh (Afro beast ah Ah) Omo logo oh (Afro beast ah Ah) Omo logo oh (Ah ah) (What is this) What you mean by an AFRO BEAST Nobody know my story reach my microphone Na him be my gossip partner E be my aproko oh oh And E sabi the truth of the matter Na him Dey console me oh oh oh I no geti fucking nothing To prove to nobody oh oh Omo logo oh (Emi Omo Logo) Omo logo oh (Omo Logo) Omo logo oh (What is this) What you mean by an AFRO BEAST Omo logo oh (PEmi Omo Logo) Omo logo oh (Afro beast ti dé) Omo logo oh (Afro beast ti dé) Spiritual To understand my music You must first understand where I'm coming from I come from a place where we struggle to get almost everything So my life is a typical expression of hustle And struggle Surviving the surviving that I'm surviving My name is chuvano Me I no know oh And I present to you Omo I no know oh My debut album How I'm surviving the surviving that I'm surviving 22:22 Me I no know oh Me I no know oh
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Burna Boy (Afro Beast) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 16 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/9156409/Chuvano/Burna+Boy+%28Afro+Beast%29>.
Discuss the Burna Boy (Afro Beast) Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In