Burna Boy (Afro Beast)

Chuvano

0 fans

Chuvano


4:24
#1

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Omo logo oh
Omo logo oh
Omo logo oh
What is this
What you mean by an Afro beast
What is this
(Eh eh eh)
What you mean by an Afro beast
(Eh eh eh eh)
What is this
(Ah ah ah)
What you mean by an Afro beast
(Ah ah ah ah)
So I still Dey tell them
Make dem shut up their fucking mouth oh
(Shut up joor)
Ask for Ojuelegba night to night
Men dey fucking mount
(Who Dey)
Sleep for studio oh
Trek for road iyo oh
Roll up my fucking rizzler
Gbedu must follow me oh
(Gbe gbe gbe)
Nobody know my story reachi my microphone (yeah)
E be be my gossip partner
E be my aproko (aproko)
E sabi the truth of the matter
Na him Dey console me oh
I no geti fucking nothing
To prove to nobody oh oh oh
Omo logo oh (Taah)
Omo logo oh
Omo logo oh
What is this
What you mean by an AFRO BEAST
(Gbege!)
Omo logo oh
Omo logo oh
Omo logo oh
What is this
What you mean by an AFRO BEAST
Every time I drop music and nobody understands
Nobody know the struggle
Fire dey for my yansh
(Dey burn me oh)
I put my pain in writing
Na him be proper jam
Gbedu Dey bang for your speaker
Everybody must dance
Nobody know my story reachi my microphone
Na him be my gossip partner
E be my aproko (oh oh oh)
E sabi the truth of the matter
Na him Dey ginger me oh
I no geti fuckin nothing
To prove to nobody oh
Omo logo oh
(Omo logo)
Omo logo oh
(Emi Omo Logo)
Omo logo oh
(Pemi Omo Logo)
(What is this)
What you mean by an AFRO BEAST
Omo logo oh
(Afro beast ah Ah)
Omo logo oh
(Afro beast ah Ah)
Omo logo oh
(Ah ah)
(What is this)
What you mean by an AFRO BEAST
Nobody know my story reach my microphone
Na him be my gossip partner
E be my aproko oh oh
And E sabi the truth of the matter
Na him Dey console me oh oh oh
I no geti fucking nothing
To prove to nobody oh oh
Omo logo oh
(Emi Omo Logo)
Omo logo oh
(Omo Logo)
Omo logo oh
(What is this)
What you mean by an AFRO BEAST
Omo logo oh
(PEmi Omo Logo)
Omo logo oh
(Afro beast ti dé)
Omo logo oh
(Afro beast ti dé)
Spiritual
To understand my music
You must first understand where I'm coming from
I come from a place where we struggle to get almost everything
So my life is a typical expression of hustle
And struggle
Surviving the surviving that I'm surviving
My name is chuvano
Me I no know oh
And I present to you
Omo I no know oh
My debut album
How I'm surviving the surviving that I'm surviving
22:22
Me I no know oh
Me I no know oh

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Chukwuneku Otuya

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Burna Boy (Afro Beast) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Burna Boy (Afro Beast) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 29 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/9156409/Chuvano/Burna+Boy+%28Afro+Beast%29>.

    Missing lyrics by Chuvano?

    Know any other songs by Chuvano? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who wrote "I'm in Love with My Car" by Queen?
    A John Deacon
    B Roger Taylor
    C Freddie Mercury
    D Brian May

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Chuvano tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!