Adura Trenches
Derry Hans
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Ah Oluwa ti se fun mi Dededi Oluwa ti se te mi Oluwa ma se ti e na Uhhh uhhhh Ah ah ah Oluwa ti se fun mi Oluwa ti se te mi Oluwa ma se ti e na I remember when I used to feel suicidal When some people dem ah treat me like a shoe shiner I was tryna, make it out the trenches I know Searching for a record label so I could sign up Aje, But life no be competition Na bebelube dey make wrong decision Na my life I come live I no find person come Omo I for like dey ball but I no carry jersey come o She call me fine boy no money But one day I go be somebody Ah yah, I gas make am for mummy Oluwa dakun jowo, ba mi tan na mi ahh yahh Wetin Dey happen Wetin dey sup Where you Dey when I no get food to chop When I Dey Abule egba with dem boys No smiling we no fit to rejoice Wetin Dey happen Wetin dey sup Where you Dey when I Dey for Arthur shop When the girl dem ah tell me to gbe ko When I call dem omo won ma gbe call Ah ah ah Oluwa ti se fun mi Oluwa ti se te mi Oluwa ma se ti e na Uhhh uhhh Ah ah ah Oluwa ti se fun mi Oluwa ti se te mi Oluwa ma se ti e na Uhhh uhhh I remember those days when I use to light up Smoking cigarettes just to feel a likkle lighter Overnight stressing some days I lost faith Did a lot of things I regret I confess Sometimes like is sweet like agbalumo Sometimes e go be like you fight demon Omo, oya kilamiti so To ba fejo me sun anybody na you get you to to tongue You can't kill my energy One love to my enemies Aje, blessings Dey follow me Anywhere wey I go wan ma gan mi ah yah Wetin Dey happen Wetin dey sup Where you Dey when I no get food to chop When I Dey Abule egba with dem boys No smiling we no fit to rejoice Wetin Dey happen Wetin dey sup Where you Dey when I Dey for Arthur shop When the girl dem ah tell me to gbe ko When I call dem omo won ma gbe call Ah ah ah Oluwa ti se fun mi Oluwa ti se te mi Oluwa ma se ti e na Uhhh uhhh Ah ah ah Oluwa ti se fun mi Oluwa ti se te mi Oluwa ma se ti e na Uhhh uhhh
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Adura Trenches Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 18 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8756542/Derry+Hans/Adura+Trenches>.
Discuss the Adura Trenches Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In