Adura Trenches

Derry Hans

0 fans

Derry Hans


2:35

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Ah Oluwa ti se fun mi
Dededi
Oluwa ti se te mi
Oluwa ma se ti e na
Uhhh uhhhh
Ah ah ah
Oluwa ti se fun mi
Oluwa ti se te mi
Oluwa ma se ti e na
I remember when I used to feel suicidal
When some people dem ah treat me like a shoe shiner
I was tryna, make it out the trenches I know
Searching for a record label so I could sign up
Aje, But life no be competition
Na bebelube dey make wrong decision
Na my life I come live I no find person come
Omo I for like dey ball but I no carry jersey come o
She call me fine boy no money
But one day I go be somebody
Ah yah, I gas make am for mummy
Oluwa dakun jowo, ba mi tan na mi ahh yahh
Wetin Dey happen Wetin dey sup
Where you Dey when I no get food to chop
When I Dey Abule egba with dem boys
No smiling we no fit to rejoice
Wetin Dey happen Wetin dey sup
Where you Dey when I Dey for Arthur shop
When the girl dem ah tell me to gbe ko
When I call dem omo won ma gbe call
Ah ah ah
Oluwa ti se fun mi
Oluwa ti se te mi
Oluwa ma se ti e na
Uhhh uhhh
Ah ah ah
Oluwa ti se fun mi
Oluwa ti se te mi
Oluwa ma se ti e na
Uhhh uhhh
I remember those days when I use to light up
Smoking cigarettes just to feel a likkle lighter
Overnight stressing some days I lost faith
Did a lot of things I regret I confess
Sometimes like is sweet like agbalumo
Sometimes e go be like you fight demon
Omo, oya kilamiti so
To ba fejo me sun anybody
na you get you to to tongue
You can't kill my energy
One love to my enemies
Aje, blessings Dey follow me
Anywhere wey I go wan ma gan mi ah yah
Wetin Dey happen Wetin dey sup
Where you Dey when I no get food to chop
When I Dey Abule egba with dem boys
No smiling we no fit to rejoice
Wetin Dey happen Wetin dey sup
Where you Dey when I Dey for Arthur shop
When the girl dem ah tell me to gbe ko
When I call dem omo won ma gbe call
Ah ah ah
Oluwa ti se fun mi
Oluwa ti se te mi
Oluwa ma se ti e na
Uhhh uhhh
Ah ah ah
Oluwa ti se fun mi
Oluwa ti se te mi
Oluwa ma se ti e na
Uhhh uhhh

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Derry Hans Ibezim

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Adura Trenches Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Adura Trenches Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 22 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8756542/Derry+Hans/Adura+Trenches>.

    Missing lyrics by Derry Hans?

    Know any other songs by Derry Hans? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What is Camila Cabello's actual first name?
    A Rosa
    B Camila
    C Maria
    D Karla

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Derry Hans tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!