Deaf Boiz

Quadriple

0 fans

Quadriple


2:44

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Aya aya aya
(Driple drops production)
Still your boy Quadriple
So many times
I go like to dey my dey
Cos e be like say
The hustle no dey pay
And some people talk say
The boy too dey play
Many clients don promise
Make my tag no go fail
Even all my guys dem dey try
Dem wan check mi
Dem wan know as e be
So dem go shenk mi
Na why i dey pray
Make you bless me
Give me grace with your blessings
Go down on my knees
I pray to God
Anything wey i hard me
Make e soft
Make sapa no go choke the boy
Ki omo araye malori mi tan
Go down on my knees
I pray to God
(Anything wey) hard me
Make e soft
(Make sapa no go) choke the boy
(Ki omo araye) malori mi tan
Parare parare parare ra
Dadare dadare dadare ah ah
Parare parare parare ra
Dadare dadare dadare ah ah
(Parare parare)
Kin ma se radarada ah
Laye kin ma gba sapa ah
Ma gba sapa (Dadare ah ah)
Oju yin lo ma se
Sebi sapa dey the game
When no be say
Omope don dey play ah
12:59 mo shin teke lo
Make my client just dey
Show me love
Human beings dem too talk oo
Human beings dem too
Fire catapult oo
Aiye ni kani ko ni motor
Anything wey dem like
Make dem talk oo
Cos awa o gbo kankan mo
Awa o ri n kan kan
Me am blind officially deaf boy
Anything wey dem like
Ko ma so lo
Go down on my knees
I pray to God
Anything wey i hard me
Make e soft
Make sapa no go choke the boy
Ki omo araye malori mi tan
Go down on my knees
I pray to God
(Anything wey) hard me
Make e soft
(Make sapa no go) choke the boy
(Ki omo araye) malori mi tan
Parare parare parare ra
Dadare dadare dadare ah ah
Parare parare parare ra
Dadare dadare dadare ah ah
(Parare parare)
Kin ma se radarada ah
Laye kin ma gba sapa ah
Ma gba sapa (Dadare ah ah)
Oju yin lo ma se
Sebi sapa dey the game
When no be say
Omope don dey play ah
12:59 Mo shin teke lo
Make my client just dey
Show me love
12:59 Mo shin teke lo
Make my client just dey
Show me love
Only money go fit to turn me on

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Azeez Quadriple

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Deaf Boiz Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Deaf Boiz Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 26 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8488172/Quadriple/Deaf+Boiz>.

    Missing lyrics by Quadriple?

    Know any other songs by Quadriple? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Robert Allen Zimmerman is better known as?
    A Bob Geldof
    B Rob Zombie
    C Bob Seger
    D Bob Dylan

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Quadriple tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!