Song parody of

Deaf Boiz

by Quadriple

Here's where you get creative! Use our cool song parody creator to make a totally new musical idea and lyrics for the Deaf Boiz song by Quadriple.

Simply click on any word to get rhyming words suggestion to use instead of the original ones. You may also remove or alter entire lines if needed — when you're done save your work and share it with our community — have fun!

  • English (English)
  • Français (French)
  • Español (Spanish)

Aya aya aya (Driple drops production) Still your boy Quadriple So many times I go like to dey my dey Cos e be like say The hustle no dey pay And some people talk say The boy too dey play Many clients don promise Make my tag no go fail Even all my guys dem dey try Dem wan check mi Dem wan know as e be So dem go shenk mi Na why i dey pray Make you bless me Give me grace with your blessings Go down on my knees I pray to God Anything wey i hard me Make e soft Make sapa no go choke the boy Ki omo araye malori mi tan Go down on my knees I pray to God (Anything wey) hard me Make e soft (Make sapa no go) choke the boy (Ki omo araye) malori mi tan Parare parare parare ra Dadare dadare dadare ah ah Parare parare parare ra Dadare dadare dadare ah ah (Parare parare) Kin ma se radarada ah Laye kin ma gba sapa ah Ma gba sapa (Dadare ah ah) Oju yin lo ma se Sebi sapa dey the game When no be say Omope don dey play ah 12:59 mo shin teke lo Make my client just dey Show me love Human beings dem too talk oo Human beings dem too Fire catapult oo Aiye ni kani ko ni motor Anything wey dem like Make dem talk oo Cos awa o gbo kankan mo Awa o ri n kan kan Me am blind officially deaf boy Anything wey dem like Ko ma so lo Go down on my knees I pray to God Anything wey i hard me Make e soft Make sapa no go choke the boy Ki omo araye malori mi tan Go down on my knees I pray to God (Anything wey) hard me Make e soft (Make sapa no go) choke the boy (Ki omo araye) malori mi tan Parare parare parare ra Dadare dadare dadare ah ah Parare parare parare ra Dadare dadare dadare ah ah (Parare parare) Kin ma se radarada ah Laye kin ma gba sapa ah Ma gba sapa (Dadare ah ah) Oju yin lo ma se Sebi sapa dey the game When no be say Omope don dey play ah 12:59 Mo shin teke lo Make my client just dey Show me love 12:59 Mo shin teke lo Make my client just dey Show me love Only money go fit to turn me on

Done creating your parody?

Don't keep it to yourself! Save it now so you can share it with the rest of the world!

Browse Lyrics.com

Quiz

Are you a music master?

»
Which Beethoven symphony number is in F major?
A 1
B 8
C 3
D 5

Free, no signup required:

Add to Chrome

Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

Free, no signup required:

Add to Firefox

Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

Quadriple tracks

On Radio Right Now

Loading...

Powered by OnRad.io


Think you know music? Test your MusicIQ here!