Gele
Chappi
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
After I go low I go buga eh Man dem must to feel the sound Dem ma know say I pull up in a beamer Shurdi make I take you to pound town After I go low, I go buga eh Man dem must to feel the sound Dem ma know say I pull up in a beamer Shurdi make I take you to pound town Oya baby go low Back it up whine slow On a speed lane but you gat me on slow Mo Oya baby make you buga dem Gele Man dem Gele Me I dey ball like Dele Manna ball like Dele Gele Pack it up tight like Gele Me I dey ball like Dele Manna ball like Dele Oya pause play Dem haters no fit keep up with the pace When I step on the stage I killy show no court case Who be that nigga wey dey form gallant Shun dat fela baby back on dada Manna smoke Green yea we burn dat lighter She say she bad but don't know am badder Steady on a cruise Stay strapped pistol never on the loose Fendi on my feet Step in like a boss Miles on this on God no flaws After I go low I go buga eh Man dem must to feel the sound Dem ma know say I pull up in a beamer Shurdi make I take you to pound town After I go low I go buga eh Man dem must to feel the sound Dem ma know say I pull up in a beamer Shurdi make I take you to pound town Oya baby go low Back it up whine slow On a speed lane but you gat me on slow Mo Oya baby make you buga den Gele Man dem Gele Me I dey ball like Dele Manna ball like Dele Gele Pack it up tight like Gele Me I dey ball like Dele Manna ball like Dele Yea you know it's Chappi am steady on this Man I don't make songs mandem know I make hits Always spitting fire bars a hundred degree Am d best out here know this and know peace Am the boss of my own need no company Making Magic everyday no time for enemies Small boy here with big energy Gat your girl and she put it down all on me Mama said bless up son one day you go blow So I pull up to the studio put in work on a low F the lights am the spotlight when I show What we do behind the scenes mans never gonna know After I go low I go buga eh Man dem must to feel the sound Dem ma know say I pull up in a beamer Shurdi make I take you to pound town After I go low, I go buga eh Man dem must to feel the sound Dem ma know say I pull up in a beamer Shurdi make I take you to pound town Oya baby go low Back it up whine slow On a speed lane but you gat me on slow Mo Oya baby make you buga dem Gele Man dem Gele Me I dey ball like Dele Manna ball like Dele Gele Pack it up tight like Gele Me I dey ball like Dele Manna ball like Dele Gele gele o Gele gele o Gele gele o Gele gele o
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Gele Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 20 Sep. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8397113/Chappi/Gele>.
Discuss the Gele Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In