Gele

Chappi

0 fans

Chappi


3:58
#1

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

After I go low I go buga eh
Man dem must to feel the sound
Dem ma know say I pull up in a beamer
Shurdi make I take you to pound town
After I go low, I go buga eh
Man dem must to feel the sound
Dem ma know say I pull up in a beamer
Shurdi make I take you to pound town
Oya baby go low
Back it up whine slow
On a speed lane but you gat me on slow Mo
Oya baby make you buga dem
Gele
Man dem Gele
Me I dey ball like Dele
Manna ball like Dele
Gele
Pack it up tight like Gele
Me I dey ball like Dele
Manna ball like Dele
Oya pause play
Dem haters no fit keep up with the pace
When I step on the stage
I killy show no court case
Who be that nigga wey dey form gallant
Shun dat fela baby back on dada
Manna smoke Green yea we burn dat lighter
She say she bad but don't know am badder
Steady on a cruise
Stay strapped pistol never on the loose
Fendi on my feet Step in like a boss
Miles on this on God no flaws
After I go low I go buga eh
Man dem must to feel the sound
Dem ma know say I pull up in a beamer
Shurdi make I take you to pound town
After I go low I go buga eh
Man dem must to feel the sound
Dem ma know say I pull up in a beamer
Shurdi make I take you to pound town
Oya baby go low
Back it up whine slow
On a speed lane but you gat me on slow Mo
Oya baby make you buga den
Gele
Man dem Gele
Me I dey ball like Dele
Manna ball like Dele
Gele
Pack it up tight like Gele
Me I dey ball like Dele
Manna ball like Dele
Yea you know it's Chappi am steady on this
Man I don't make songs mandem know I make hits
Always spitting fire bars a hundred degree
Am d best out here know this and know peace
Am the boss of my own need no company
Making Magic everyday no time for enemies
Small boy here with big energy
Gat your girl and she put it down all on me
Mama said bless up son one day you go blow
So I pull up to the studio put in work on a low
F the lights am the spotlight when I show
What we do behind the scenes mans never gonna know
After I go low I go buga eh
Man dem must to feel the sound
Dem ma know say I pull up in a beamer
Shurdi make I take you to pound town
After I go low, I go buga eh
Man dem must to feel the sound
Dem ma know say I pull up in a beamer
Shurdi make I take you to pound town
Oya baby go low
Back it up whine slow
On a speed lane but you gat me on slow Mo
Oya baby make you buga dem
Gele
Man dem Gele
Me I dey ball like Dele
Manna ball like Dele
Gele
Pack it up tight like Gele
Me I dey ball like Dele
Manna ball like Dele
Gele gele o
Gele gele o
Gele gele o
Gele gele o

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Abel Exzy, Chuka Bosa

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Gele Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Gele Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 22 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8397113/Chappi/Gele>.

    Missing lyrics by Chappi?

    Know any other songs by Chappi? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which guitarist replaced Ritchie Blackmore in Deep Purple?
    A Tommy Bolin
    B Joe Walsh
    C Ian Hunter
    D Glenn Hughes

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Chappi tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!