No Competition (feat. Hypeman Spydee)
Hollaphresh
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Banger banger Higher hmmmm, Higher Higher higher ahhhn Phresh I know this life na turn by turn Brother, your time go come So give God chance make He do wonder, and your life go sha prapra But when you get, no go do yanga Cos people dey, tonma faraya No be everybody go love you scatter ahhhhhn Make you live normal But when you see opportunity My brother take am, no form nobility Cos aiye taawa, no be infinity And me sef I wan turn celebrity No competition, No calamity Tonba wami, I dey gbedu city Brother no go bother me Cos awon temi por, tonma cover mi Loke loke laamalo oo We never coming down Tin ba korin, shey maagbo oo You no go let me down Loke loke laamalo oo We never coming down To those wey dey show me love You never coming down Higher higher higher higher ahhhn We never coming down Higher, Higher ahhhn We never coming down Brother hustle Make transformer no first you blow Brother hustle Make your slippers no first you chop Who no get the money, shey you get the money Who get money no dey talk too much, why you con dey talk too much Who get money no dey talk too much, why you con dey talk too much We don sabi who get the money We don sabi who get the money We don sabi who get the money wonni Dayanmo j'owo lo Sh'omo Hamzy Makati Dayanmo j'owo lo Sh'omo Tunero bills Sh'omo K dollar, eyan Dacosta Extravaganza, wonni Dj Teemzy Sh'omo Dino Shotimo Jaybee, No scam agba Sh'omo Khiddo, Sh'omo Phocuz Shotimo Junker Wonni Dayanmo j'owo lo Sh'omo Amazon money Oya blow the money Oya give the money Oya get the money See, get the money Higher, Higher higher higher ahhhn We never coming down Higher, higher ahhn We never coming down
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"No Competition (feat. Hypeman Spydee) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 5 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8178897/Hollaphresh/No+Competition+%28feat.+Hypeman+Spydee%29>.
Discuss the No Competition (feat. Hypeman Spydee) Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In