No Competition (feat. Hypeman Spydee)

Hollaphresh

0 fans

Hollaphresh


2:53

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Banger banger
Higher
hmmmm, Higher
Higher higher ahhhn
Phresh
I know this life na turn by turn
Brother, your time go come
So give God chance make He do wonder, and your life go sha prapra
But when you get, no go do yanga
Cos people dey, tonma faraya
No be everybody go love you scatter ahhhhhn
Make you live normal
But when you see opportunity
My brother take am, no form nobility
Cos aiye taawa, no be infinity
And me sef I wan turn celebrity
No competition, No calamity
Tonba wami, I dey gbedu city
Brother no go bother me
Cos awon temi por, tonma cover mi
Loke loke laamalo oo
We never coming down
Tin ba korin, shey maagbo oo
You no go let me down
Loke loke laamalo oo
We never coming down
To those wey dey show me love
You never coming down
Higher higher
higher higher ahhhn
We never coming down
Higher, Higher ahhhn
We never coming down
Brother hustle
Make transformer no first you blow
Brother hustle
Make your slippers no first you chop
Who no get the money, shey you get the money
Who get money no dey talk too much, why you con dey talk too much
Who get money no dey talk too much, why you con dey talk too much
We don sabi who get the money
We don sabi who get the money
We don sabi who get the money wonni
Dayanmo j'owo lo
Sh'omo Hamzy Makati
Dayanmo j'owo lo
Sh'omo Tunero bills
Sh'omo K dollar, eyan Dacosta
Extravaganza, wonni
Dj Teemzy
Sh'omo Dino
Shotimo Jaybee, No scam agba
Sh'omo Khiddo, Sh'omo Phocuz
Shotimo Junker
Wonni Dayanmo j'owo lo
Sh'omo Amazon money
Oya blow the money
Oya give the money
Oya get the money
See, get the money
Higher, Higher
higher higher ahhhn
We never coming down
Higher, higher ahhn
We never coming down

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Hussein Tejumola

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the No Competition (feat. Hypeman Spydee) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "No Competition (feat. Hypeman Spydee) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 16 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/8178897/Hollaphresh/No+Competition+%28feat.+Hypeman+Spydee%29>.

    Missing lyrics by Hollaphresh?

    Know any other songs by Hollaphresh? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which famous rapper sings the song "Up"?
    A Cardi B
    B Nicki Minaj
    C Drake
    D J. Cole

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Hollaphresh tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!