For How Long
Treasure Jay
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
We are in a very precarious situation in this country We are actually in a perilous time We've never seen what we are seeing in this country before now Every facet of our national life is sick From insecurity to the economy For how long dem go deceive us Immediately they win election dem go forget us For how long dem go dey treat us like slaves for Nigeria Na when dem go free us For how long dem go dey loot us Na we dey pay Tax but they don't care about us For how long dem go dey kill us When we tell dem to end SARS Dem use army shoot us For how long we go dey claim one Nigeria Wey the other side dey impose sharia For how long police go dey oppress us When we try talk dem go brutalize us For how long we go dey pray to God to help us Reason am, abi na until dem finish us For how long we go dey fear to die Meanwhile everyday people still dey die ehn I pledge to Nigeria my country, But our leaders are not faithful nor honest Leave talk oga people dey hungry See insecurity, who know who go die next Boys for street dey fear to sheet Because dem no know when dem go get the next food to eat Go school no job for where I no just understand wetin dey happen for here Damn Let's talk about freedom Let's talk about wisdom Let's talk about Let's talk about Benue Let's talk about Yobe Let's talk about Let's talk about Borno Let's talk about Orlu Let's talk about Let's talk about Biafra Let's talk about Oduduwa Let's talk about You dey do like e no concern you You dey do like e no concern you E go concern you You dey do like e no concern you You dey do like e no concern you E go concern you You dey do like e no concern you You just dey do like e no concern you Oga e go concern you You dey do like e no concern you You dey do like e no concern you Madam e go concern you Eyin temi won tun ti gbe'se wan de Won fe fi change so gbogbo wa di slave now Wise man W. C been ask them say Shey na like this wey go dey dey now Shebi you dey see the worth of naira How much e go be if you convert to Dollar Mogbe You wey know Mogbe So go na But we are here We are here for all of us We are here for all of us That's why we are here That why we are here We are here
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"For How Long Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 11 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7914434/Treasure+Jay/For+How+Long>.
Discuss the For How Long Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In