For How Long

Treasure Jay

0 fans

Treasure Jay


2:58

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

We are in a very precarious situation in this country
We are actually in a perilous time
We've never seen what we are seeing in this country before now
Every facet of our national life is sick
From insecurity to the economy

For how long dem go deceive us
Immediately they win election dem go forget us
For how long dem go dey treat us like slaves for Nigeria
Na when dem go free us
For how long dem go dey loot us
Na we dey pay Tax but they don't care about us
For how long dem go dey kill us
When we tell dem to end SARS Dem use army shoot us
For how long we go dey claim one Nigeria
Wey the other side dey impose sharia
For how long police go dey oppress us
When we try talk dem go brutalize us
For how long we go dey pray to God to help us
Reason am, abi na until dem finish us
For how long we go dey fear to die
Meanwhile everyday people still dey die ehn
I pledge to Nigeria my country, But our leaders are not faithful nor honest
Leave talk oga people dey hungry
See insecurity, who know who go die next
Boys for street dey fear to sheet Because dem no know when dem go get the next food to eat
Go school no job for where
I no just understand wetin dey happen for here Damn
Let's talk about freedom
Let's talk about wisdom
Let's talk about
Let's talk about Benue
Let's talk about Yobe
Let's talk about
Let's talk about Borno
Let's talk about Orlu
Let's talk about
Let's talk about Biafra
Let's talk about Oduduwa
Let's talk about
You dey do like e no concern you
You dey do like e no concern you
E go concern you
You dey do like e no concern you
You dey do like e no concern you
E go concern you
You dey do like e no concern you
You just dey do like e no concern you
Oga e go concern you
You dey do like e no concern you
You dey do like e no concern you
Madam e go concern you

Eyin temi won tun ti gbe'se wan de
Won fe fi change so gbogbo wa di slave now
Wise man W. C been ask them say
Shey na like this wey go dey dey now
Shebi you dey see the worth of naira
How much e go be if you convert to Dollar Mogbe
You wey know Mogbe
So go na

But we are here
We are here for all of us
We are here for all of us
That's why we are here
That why we are here
We are here

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Martins Joseph

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the For How Long Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "For How Long Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 27 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7914434/Treasure+Jay/For+How+Long>.

    Missing lyrics by Treasure Jay?

    Know any other songs by Treasure Jay? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Pour some ___________".
    A For the homies
    B Salt in it
    C Sugar on me
    D Shook up ramen

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Treasure Jay tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!