Wish Me Bad

Gharberlino

0 fans

Gharberlino


3:03

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

One time no time
Gharberlino
If I start to dey talk
Ile asu ile amo
Many things wey don sup for my life
Plenty things wey I don solve
When we no see food chop
We no even get money for sub
Nobody show me love me
Dem no pass make I puff
Cause we came from the lungu
Wonfe muwa ni mugu
Woni won le bawa roll lai lai ko possible
Move a little bit sey make we no mingle
So I serious for my life
As I dey grind I dey hustle
Cause we came from the lungu
Wonfe muwa ni mugu
Woni won le bawa roll lai lai ko posible
Move a little bit sey make we no mingle
So I serious for my life
As I dey grind I dey hustle
Oh no omo see tears for my eyes
I remember all the sleepless day and night o
I dey observe from afar mo de won wo boshey dramatize o
But I've to pay for the price
Mo gba we, mosan offering pelu tithe o
I dey on my own
I don't know why dem still dey wish me bad o
Hey why you dey wish me bad
Where you dey when sapa dey make me mad
3 top 2 jeans that's all I had
Peer pressure everyday makes me sad
But I stood up I fought for myself
Miojeki gbo gbo obstacles yen dimi sey
See finish yen, mioje kori sey
Ghost mode , I dey lowkey for myself
If I start to dey talk
Ile asu ile amo
Many things wey don sup for my life
Plenty things wey I don solve
When we no see food chop
We no even get money for sub
Nobody show me love me
Dem no pass make I puff
Cause we came from the lungu
Wonfe muwa ni mugu
Woni won le bawa roll lai lai ko posible
Move a little bit sey make we no mingle
So I serious for my life
As I dey grind I dey hustle
Cause we came from the lungu
Wonfe muwa ni mugu
Woni won le bawa roll lai lai ko possible
Move a little bit sey make we no mingle
So I serious for my life
As I dey grind I dey hustle
Oh no omo see tears for my eyes
I remember all the sleepless day and night o
I dey observe from afar mo de won wo boshey dramatize o
But I've to pay for the price
Mo gba we, mosan offering pelu tithe o
I dey on my own
I don't know why dem still dey wish me bad o
Nigbayen sheybi epewa less privileged
Etuni orin tanko sey dey meaningless
Bad energy yen kagbe ya fo fence
Eleyin Ni oga say na you be this best
But you forget say tomorrow get belle
Me and you no be mate now a kin shegbe
Vibe on vibes check on check
Malofi keeper enyimba wey petr cech

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Muhammed Garba

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Wish Me Bad Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Wish Me Bad Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 23 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/7089788/Gharberlino/Wish+Me+Bad>.

    Missing lyrics by Gharberlino?

    Know any other songs by Gharberlino? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Wish Me Bad

    0
    0     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What musician had a cameo role in Silence of the Lambs?
    A Sammy hager
    B Michael Buble
    C Chris Issak
    D Adam Lavine

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Gharberlino tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!