Song parody of

Wish Me Bad

by Gharberlino

Here's where you get creative! Use our cool song parody creator to make a totally new musical idea and lyrics for the Wish Me Bad song by Gharberlino.

Simply click on any word to get rhyming words suggestion to use instead of the original ones. You may also remove or alter entire lines if needed — when you're done save your work and share it with our community — have fun!

  • English (English)
  • Français (French)
  • Español (Spanish)

One time no time Gharberlino If I start to dey talk Ile asu ile amo Many things wey don sup for my life Plenty things wey I don solve When we no see food chop We no even get money for sub Nobody show me love me Dem no pass make I puff Cause we came from the lungu Wonfe muwa ni mugu Woni won le bawa roll lai lai ko possible Move a little bit sey make we no mingle So I serious for my life As I dey grind I dey hustle Cause we came from the lungu Wonfe muwa ni mugu Woni won le bawa roll lai lai ko posible Move a little bit sey make we no mingle So I serious for my life As I dey grind I dey hustle Oh no omo see tears for my eyes I remember all the sleepless day and night o I dey observe from afar mo de won wo boshey dramatize o But I've to pay for the price Mo gba we, mosan offering pelu tithe o I dey on my own I don't know why dem still dey wish me bad o Hey why you dey wish me bad Where you dey when sapa dey make me mad 3 top 2 jeans that's all I had Peer pressure everyday makes me sad But I stood up I fought for myself Miojeki gbo gbo obstacles yen dimi sey See finish yen, mioje kori sey Ghost mode , I dey lowkey for myself If I start to dey talk Ile asu ile amo Many things wey don sup for my life Plenty things wey I don solve When we no see food chop We no even get money for sub Nobody show me love me Dem no pass make I puff Cause we came from the lungu Wonfe muwa ni mugu Woni won le bawa roll lai lai ko posible Move a little bit sey make we no mingle So I serious for my life As I dey grind I dey hustle Cause we came from the lungu Wonfe muwa ni mugu Woni won le bawa roll lai lai ko possible Move a little bit sey make we no mingle So I serious for my life As I dey grind I dey hustle Oh no omo see tears for my eyes I remember all the sleepless day and night o I dey observe from afar mo de won wo boshey dramatize o But I've to pay for the price Mo gba we, mosan offering pelu tithe o I dey on my own I don't know why dem still dey wish me bad o Nigbayen sheybi epewa less privileged Etuni orin tanko sey dey meaningless Bad energy yen kagbe ya fo fence Eleyin Ni oga say na you be this best But you forget say tomorrow get belle Me and you no be mate now a kin shegbe Vibe on vibes check on check Malofi keeper enyimba wey petr cech

Done creating your parody?

Don't keep it to yourself! Save it now so you can share it with the rest of the world!

Watch the song video

Wish Me Bad

0
0     0

Browse Lyrics.com

Quiz

Are you a music master?

»
Which movie soundtrack brought second life to "Girl, You'll Be a Woman Soon"?
A Pulp Fiction
B Shawshank Redemption
C Reservoir Dogs
D Snatch

Free, no signup required:

Add to Chrome

Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

Free, no signup required:

Add to Firefox

Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

Gharberlino tracks

On Radio Right Now

Loading...

Powered by OnRad.io