Heavy (feat. Hector)

Mcbluetoothccfr

0 fans

Mcbluetoothccfr


3:10
#1

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Bad bad bad bad
Am so bad now
Yabayaski
Yeah yeah see
But nobody's badder oh
Nobody's badder oh
Yeh, yeh
Nobody's badder oh
Yeh, yeh
Nobody's badder oh

Chale wait chale wait
Shey you won carry Heavy weight
Heavy weight
Heavy weight
Ah! my money na heavy weight
Calm down oh calm down
All my guys carry heavy weight
Heavy weight
Heavy weight
And my money na heavy weight
Dem ah say
Hector hector hector
Your so bad
Your so bad
Oh no no no yeh
Eyaaaaaaa

Mogbono feli feli
See them know me  weli  weli
Every time that Dey see me on the telli
Bad girls dema scream yapayaski
Ah na na na

Money don bring another gbedu wey make sense na na na
Dem say we reckless ohhhhhh with the expense
Yeh with the expense
Oh na na na

No be every talk they end with a sentence
Abi na when you be dead body you go get sense
Shey you get sense oh
Oh na na na Pere

But nobody's badder
Nobody's badder oh
Yeh, yeh
Nobody's badder oh
Yeh, yeh
Nobody's badder oh

Chale wait
Chale wait
Shey you  won carry heavy weight
Heavy weight
Heavy weight
Say my money na heavy weight
Calm down oh
Calm down
All my guys carry heavy weight
Heavy weight
Heavy weight
And money na heavy weight

Bad man stand fit stand gallant oh
Anywhere we enter na trouble oh
See I came here to shut down the show you know
So my brother make you face your own hustle  oh
Mad vibes wey go mess with your feelings oh
Too many gold chains like gold digger
Number one competition no contender
See if you Dey hate make you shit hammer
Yeh yeh

But nobody's badder oh
Nobody's badder oh
Yeh, yeh
Nobody's badder oh
Shey you know
Nobody's badder oh
Chale wait
Hmmm
Shey you won carry Heavy weight
Heavy weight
Hmmm
Say my money na heavy weight
Calm down oh
Calm down
All my guys carry heavy weight
Heavy weight
Heavy weight
And money na heavy weight

Doubting Thomas yo
Look at them
Doubting Thomas yo
And every time I come Dey must comport yo
And every time I come Dey must compose yo

Doubting Thomas yo
All of them ah doubting Thomas yo
But every time I come Dey must comport yo
Say every time I show Dey must compose yo
Why why why why why
Why why why
I dnt know why people jealousy
I dnt know why people envy we
I dnt know why

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Pius Ekoh

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Heavy (feat. Hector) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Heavy (feat. Hector) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 30 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5593550/Mcbluetoothccfr/Heavy+%28feat.+Hector%29>.

    Missing lyrics by Mcbluetoothccfr?

    Know any other songs by Mcbluetoothccfr? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Heavy (feat. Hector)

    2
    0     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who preached that “if you tolerate this then your children will be next”?
    A Breadline Preachers
    B Bad Preachers
    C The Preachers
    D Manic Street Preachers

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Mcbluetoothccfr tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!