Heavy (feat. Hector)
Mcbluetoothccfr
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Bad bad bad bad Am so bad now Yabayaski Yeah yeah see But nobody's badder oh Nobody's badder oh Yeh, yeh Nobody's badder oh Yeh, yeh Nobody's badder oh Chale wait chale wait Shey you won carry Heavy weight Heavy weight Heavy weight Ah! my money na heavy weight Calm down oh calm down All my guys carry heavy weight Heavy weight Heavy weight And my money na heavy weight Dem ah say Hector hector hector Your so bad Your so bad Oh no no no yeh Eyaaaaaaa Mogbono feli feli See them know me weli weli Every time that Dey see me on the telli Bad girls dema scream yapayaski Ah na na na Money don bring another gbedu wey make sense na na na Dem say we reckless ohhhhhh with the expense Yeh with the expense Oh na na na No be every talk they end with a sentence Abi na when you be dead body you go get sense Shey you get sense oh Oh na na na Pere But nobody's badder Nobody's badder oh Yeh, yeh Nobody's badder oh Yeh, yeh Nobody's badder oh Chale wait Chale wait Shey you won carry heavy weight Heavy weight Heavy weight Say my money na heavy weight Calm down oh Calm down All my guys carry heavy weight Heavy weight Heavy weight And money na heavy weight Bad man stand fit stand gallant oh Anywhere we enter na trouble oh See I came here to shut down the show you know So my brother make you face your own hustle oh Mad vibes wey go mess with your feelings oh Too many gold chains like gold digger Number one competition no contender See if you Dey hate make you shit hammer Yeh yeh But nobody's badder oh Nobody's badder oh Yeh, yeh Nobody's badder oh Shey you know Nobody's badder oh Chale wait Hmmm Shey you won carry Heavy weight Heavy weight Hmmm Say my money na heavy weight Calm down oh Calm down All my guys carry heavy weight Heavy weight Heavy weight And money na heavy weight Doubting Thomas yo Look at them Doubting Thomas yo And every time I come Dey must comport yo And every time I come Dey must compose yo Doubting Thomas yo All of them ah doubting Thomas yo But every time I come Dey must comport yo Say every time I show Dey must compose yo Why why why why why Why why why I dnt know why people jealousy I dnt know why people envy we I dnt know why
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Heavy (feat. Hector) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 30 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5593550/Mcbluetoothccfr/Heavy+%28feat.+Hector%29>.
Discuss the Heavy (feat. Hector) Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In