Chase
Lil Charizma
Struggling with Chase? Become a better singer in 30 days with these videos!
Burning every night Hustle every day Looking for the money wey go make man ké Do it for my mama,That's a real fact eh Had to double up with no slippers eh Bomb every site, Working with my guys Some dey load ,we dey Japa eh We get coin, we get gift card eh Where dem say 'no smoke' we no dey hang out eh I don try out different ways Just to find and to dey where the money go dey dey I'm still that boy from the south ‘Everything ripped’ please put it in the cart If I show you love, alaye show me your card Any bank bring am we go load am like e card Eh I'm just trying to be great Cause this life we dey live them no born me to be slave We go make am anyway But the way e dey go we fit knack am for their face Them know we dey para for this place Them know we been chasing on that cheque Them know say we no been see food chop, Before we start to run this race? Them know we be dying on a daily? Them know say olopa killi person? eh Na why me no send steady focus on that paper They gon' eight you when you prosper just keep a nine for them They wan cut my blessings, me I get knife for them You say I get pride, didn't ask if I was hungry then Young and I was confident, my mama gave me encouragement Yes I'm a big deal An endorsement I'm everywhere you go E le bere lowo Mtn eh Who be president ehn? Wahala everywhere Comedian dey cry e no funny October 20th To be the best you take a loss nd that’s a step Leaders of tomorrow, till today them still dey beg Different from the rest so I was focused on myself Unless you nogo understand further maths still dey learn Since I was young I was trusting... (God) Tryna find a way to be a blessing Condition never change is a lesson But some youths nowadays nogo listen Eh We just trying to be great Cause this life we dey live them no born you to be slave We go make am anyway But the way e dey go we fit knack am for their face Them know we dey para for this place Them know we been chasing on that cheque Them know say we no been see food chop, before we start to run this race Them know we be dying on a daily? Them know say olopa killi person? eh Na why me no send steady focus on that paper
Struggling with Chase? Become a better singer in 30 days with these videos!
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Chase Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 4 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5505526/Lil+Charizma/Chase>.
Discuss the Chase Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In