Chase

Lil Charizma

0 fans

Lil Charizma


3:16
#1

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Burning every night
Hustle every day
Looking for the money wey go make man ké
Do it for my mama,That's a real fact eh
Had to double up with no slippers eh
Bomb every site, Working with my guys
Some dey load ,we dey Japa eh
We get coin, we get gift card eh
Where dem say 'no smoke' we no dey hang out eh
I don try out different ways
Just to find and to dey where the money go dey dey
I'm still that boy from the south
‘Everything ripped’ please put it in the cart
If I show you love, alaye show me your card
Any bank bring am we go load am like e card
Eh
I'm just trying to be great
Cause this life we dey live them no born me to be slave
We go make am anyway
But the way e dey go we fit knack am for their face
Them know we dey para for this place
Them know we been chasing on that cheque
Them know say we no been see food chop, Before we start to run this race?
Them know we be dying on a daily?
Them know say olopa killi person? eh
Na why me no send steady focus on that paper
They gon' eight you when you prosper just keep a nine for them
They wan cut my blessings, me I get knife for them
You say I get pride, didn't ask if I was hungry then
Young and I was confident, my mama gave me encouragement
Yes I'm a big deal
An endorsement
I'm everywhere you go
E le bere lowo Mtn eh
Who be president ehn?
Wahala everywhere
Comedian dey cry e no funny October 20th
To be the best you take a loss nd that’s a step
Leaders of tomorrow, till today them still dey beg
Different from the rest so I was focused on myself
Unless you nogo understand further maths still dey learn
Since I was young I was trusting... (God)
Tryna find a way to be a blessing
Condition never change is a lesson
But some youths nowadays nogo listen
Eh
We just trying to be great
Cause this life we dey live them no born you to be slave
We go make am anyway
But the way e dey go we fit knack am for their face
Them know we dey para for this place
Them know we been chasing on that cheque
Them know say we no been see food chop, before we start to run this race
Them know we be dying on a daily?
Them know say olopa killi person? eh
Na why me no send steady focus on that paper

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Victor Inyang

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Chase Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Chase Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 15 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5505526/Lil+Charizma/Chase>.

    Missing lyrics by Lil Charizma?

    Know any other songs by Lil Charizma? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Chase

    85
    3     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    The song "Daddy Issues" is from the group?
    A BTS
    B The Mavericks
    C The Neighbourhood
    D Panic at the Disco

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Lil Charizma tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!