No Whine Me
Tizzy Yrn
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Otega kan bayi (make dem no dey whine me) Man like Dulls tell them make dem no whine Kese kese Lyrically I'm the kind of guy you would like in your flows Money wey go gimme rest of mind make e show Make we Dey United Shey you Dey Phil the Jones For the post wey The gear (degea) of my car just Dey show Gbedu wey Dey burst, gbedu wey Dey burst brain Ah ah, fun yin je bi cornflakes It takes a lot to share cakes on the worst days now we coming to the top phase Make dem no Dey try to whine me (I say) Many many kele wey me I hold Many many brother wey me I love Onto say God e dey gift we Dey give Many many things wey my eyes for Dey see I found a guarding o, in the way that you bless me oh baba (Tega kan bayi) Make dem no Dey whine me (Make dem no Dey whine me) Tell dem make dem no whine Dem no go fit to whine me To ri awon ko lo da ni Me I be running my race Jah know there's nothing like grace Bad man never copy and paste Me I just Dey do my own I just Dey for my lane Make dem no Dey whine mee Cos many many skele wey I don taste Plenty plenty gbege wey I don face And station no go settle if you never to pay money Dem say na once chance me I gats get uhh Make dem no dey try to whine me (whine me) Many many brother wey me I love Many many skele wey me I get Unto say God e gift we Dey give As God Dey give I deh give so give me more Agbagbatan o loba oluwa mi o I found a guarding oh with the way that you bless me oh baba I deh trust like a virgin na why dem Dey hurt me Found a guarding in the way that you bless me No stress me, what you tryna tell me God is the way don't you even try to praise me Halleluyah meje meje fawon kpa ti mo ri For the peace and the harmony exchanged for the sins For the sins for the sins we forgive thanks for the gift as you gift we Dey give (Opor) Listen to the words, understand the prophecy Everything na grace no be by music academy Na person wey give him people joy be celebrity I Dey pray for blessings for my friends and my enemies You got biz ? Dial my phone and call me You got bills, do not disturb I'm sorry Even Father Christmas no deh give extra for 25th Face your own make i face my own elete Niyin Make dem no Dey try to whine me (I say) Many many kele wey me I hold Many many brother wey me I love Onto say God e dey gift we Dey give Many many things wey my eyes for Dey see I found a guarding o, in the way that you bless me oh baba Agbagbatan o loba oluwa mi o I found a guarding oh with the way that you bless me oh
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Written by: Ogunlaja Ahmed, Otega Billi, Sangosina Bolutife
Lyrics © DistroKid
Lyrics Licensed & Provided by LyricFind
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"No Whine Me Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 25 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5471633/Tizzy+Yrn/No+Whine+Me>.
Discuss the No Whine Me Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In