No Whine Me

Tizzy Yrn

0 fans

Tizzy Yrn


3:12
24 

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Otega kan bayi (make dem no dey whine me)
Man like Dulls
tell them make dem no whine
Kese kese
Lyrically I'm the kind of guy you would like in your flows
Money wey go gimme rest of mind make e show
Make we Dey United Shey you Dey Phil the Jones
For the post wey The gear (degea) of my car just Dey show
Gbedu wey Dey burst, gbedu wey Dey burst brain
Ah ah, fun yin je bi cornflakes
It takes a lot to share cakes on the worst days now we coming to the top phase
Make dem no Dey try to whine me (I say)
Many many kele wey me I hold
Many many brother wey me I love
Onto say God e dey gift we Dey give
Many many things wey my eyes for Dey see
I found a guarding o, in the way that you bless me oh baba
(Tega kan bayi)
Make dem no Dey whine me
(Make dem no Dey whine me)
Tell dem make dem no whine
Dem no go fit to whine me
To ri awon ko lo da ni
Me I be running my race
Jah know there's nothing like grace
Bad man never copy and paste
Me I just Dey do my own I just Dey for my lane
Make dem no Dey whine mee
Cos many many skele wey I don taste
Plenty plenty gbege wey I don face
And station no go settle if you never to pay money
Dem say na once chance me I gats get uhh
Make dem no dey try to whine me (whine me)
Many many brother wey me I love
Many many skele wey me I get
Unto say God e gift we Dey give
As God Dey give I deh give so give me more
Agbagbatan o loba oluwa mi o
I found a guarding oh with the way that you bless me oh baba
I deh trust like a virgin na why dem Dey hurt me
Found a guarding in the way that you bless me
No stress me, what you tryna tell me
God is the way don't you even try to praise me
Halleluyah meje meje fawon kpa ti mo ri
For the peace and the harmony exchanged for the sins
For the sins for the sins we forgive thanks for the gift as you gift we Dey give
(Opor)
Listen to the words, understand the prophecy
Everything na grace no be by music academy
Na person wey give him people joy be celebrity
I Dey pray for blessings for my friends and my enemies
You got biz ? Dial my phone and call me
You got bills, do not disturb I'm sorry
Even Father Christmas no deh give extra for 25th
Face your own make i face my own elete Niyin
Make dem no Dey try to whine me (I say)
Many many kele wey me I hold
Many many brother wey me I love
Onto say God e dey gift we Dey give
Many many things wey my eyes for Dey see
I found a guarding o, in the way that you bless me oh baba
Agbagbatan o loba oluwa mi o
I found a guarding oh with the way that you bless me oh

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Ogunlaja Ahmed, Otega Billi, Sangosina Bolutife

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the No Whine Me Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "No Whine Me Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 11 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5471633/Tizzy+Yrn/No+Whine+Me>.

    Missing lyrics by Tizzy Yrn?

    Know any other songs by Tizzy Yrn? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    No Whine Me

    4
    1     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    In one of Taylor Swift’s songs, it says “Now I’m lying ____”
    A To you
    B On You
    C About love
    D On The cold hard ground

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Tizzy Yrn tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!