Lagos City

Badniss

0 fans

Badniss


3:31

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

I went to Lagos city and almost came back without my tongue
Jah know the MD wikid
And the loud sound buss more than gun

Ekpetedo,oko faaji
Isaleko, lafiaji
Campus dem go jaasi
For idumota the streets dem go know
Ekpetedo,oko faaji
Isaleko, lafiaji
Campus dem go jaasi
For idumota the streets dem go know

Dem go know say we no dey ji soro
Say no be picture carry me come eko
Say we sef come make am ni dem go know
Say we sef come make am ni dem go know

I by went to Lagos city
And almost came back without my tongue
Jah know the MD wickid
And the loud sound buss more than Gun
Him seh what you wah
Mi seh Hennessy 4
Gully ask why tell dem add 9 more
El chapo  bag it never get short
Lumee deh if dem wah start war
Security have 7 if dem wah start war
Islander
Gully a islander
If you violate 50 bystanders
Innah di trenches walk past jankara
Bullet innah yu red beret like sankara
Before you know your people go needi sew ankara
Dem a guh gather nyam ewedu ati amala
You say you nor go hear oya haw fa na

Dem go know say we no dey ji soro
Say no be picture carry me come eko
Say we sef come make am ni dem go know
Say we sef come make am ni dem go know

I went to lagos city and almost came
Back without my tongue
Jah know the MD wikid
And the loud sound buss more than gun

Ekpetedo,oko faaji
Isaleko, lafiaji
Campus dem go jaasi
For idumota the streets dem go know
Ekpetedo, oko faaji
Isaleko, lafiaji
Campus dem go jaasi
For idumota the streets dem go know

Dem go know say we no dey ji soro
Say no be picture carry me come Eko
Say we sef come make am ni dem go know
Say we sef come make am ni dem go know

I went to Lagos city
And felt the ancestors with me
Ibrahim agege back
We only see the money we no see no hater
We come track donnblu for campus then a yaba later
If the matter wan go south gi dem doc shabaleza
If we hungry we a eating we nuh wait nuh waiter
Emi omo aboki no dey underate am
If boy wan pass me me i no dey race am,
Everybody get him pace na destiny dey place am
Real life true story anuh film or space jam
Never race, steady pace, never fake am
Our case, yu cyaa relate a bare grace man
Jah heal we pain, clean di stain now celebration
Widout elevator
Elevation
Our case, yu cyaa relate a bare grace man
Never race, steady pace, never fake am

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Abdullahi Musa

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Lagos City Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Lagos City Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 26 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5393665/Badniss/Lagos+City>.

    Missing lyrics by Badniss?

    Know any other songs by Badniss? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Lagos City

    14
    1     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which Bob Dylan song did Adele include on her first album?
    A Not Dark Yet
    B Blowin' in the Wind
    C Make You Feel My Love
    D Shelter from the Storm

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Badniss tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!