Song parody of

Lagos City

by Badniss

Here's where you get creative! Use our cool song parody creator to make a totally new musical idea and lyrics for the Lagos City song by Badniss.

Simply click on any word to get rhyming words suggestion to use instead of the original ones. You may also remove or alter entire lines if needed — when you're done save your work and share it with our community — have fun!

  • English (English)
  • Français (French)
  • Español (Spanish)

I went to Lagos city and almost came back without my tongue Jah know the MD wikid And the loud sound buss more than gun Ekpetedo,oko faaji Isaleko, lafiaji Campus dem go jaasi For idumota the streets dem go know Ekpetedo,oko faaji Isaleko, lafiaji Campus dem go jaasi For idumota the streets dem go know Dem go know say we no dey ji soro Say no be picture carry me come eko Say we sef come make am ni dem go know Say we sef come make am ni dem go know I by went to Lagos city And almost came back without my tongue Jah know the MD wickid And the loud sound buss more than Gun Him seh what you wah Mi seh Hennessy 4 Gully ask why tell dem add 9 more El chapo bag it never get short Lumee deh if dem wah start war Security have 7 if dem wah start war Islander Gully a islander If you violate 50 bystanders Innah di trenches walk past jankara Bullet innah yu red beret like sankara Before you know your people go needi sew ankara Dem a guh gather nyam ewedu ati amala You say you nor go hear oya haw fa na Dem go know say we no dey ji soro Say no be picture carry me come eko Say we sef come make am ni dem go know Say we sef come make am ni dem go know I went to lagos city and almost came Back without my tongue Jah know the MD wikid And the loud sound buss more than gun Ekpetedo,oko faaji Isaleko, lafiaji Campus dem go jaasi For idumota the streets dem go know Ekpetedo, oko faaji Isaleko, lafiaji Campus dem go jaasi For idumota the streets dem go know Dem go know say we no dey ji soro Say no be picture carry me come Eko Say we sef come make am ni dem go know Say we sef come make am ni dem go know I went to Lagos city And felt the ancestors with me Ibrahim agege back We only see the money we no see no hater We come track donnblu for campus then a yaba later If the matter wan go south gi dem doc shabaleza If we hungry we a eating we nuh wait nuh waiter Emi omo aboki no dey underate am If boy wan pass me me i no dey race am, Everybody get him pace na destiny dey place am Real life true story anuh film or space jam Never race, steady pace, never fake am Our case, yu cyaa relate a bare grace man Jah heal we pain, clean di stain now celebration Widout elevator Elevation Our case, yu cyaa relate a bare grace man Never race, steady pace, never fake am

Done creating your parody?

Don't keep it to yourself! Save it now so you can share it with the rest of the world!

Watch the song video

Lagos City

14
1     0

Browse Lyrics.com

Quiz

Are you a music master?

»
"I was getting kinda used to being someone you loved..."
A Dua Lipa – Don't Start Now
B Anne-Marie – Birthday
C Olly Murs – Moves
D Lewis Capaldi - Someone You Loved

Free, no signup required:

Add to Chrome

Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

Free, no signup required:

Add to Firefox

Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

Badniss tracks

On Radio Right Now

Loading...

Powered by OnRad.io


Think you know music? Test your MusicIQ here!