My Side
Jibby
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Jibby gan gan o Le le le le le le le oh Gbeeesssssss!!! Tell me wetin U give me chop Sote me I no dey trust my guts Girl I love you and I'm not lying And I know you are up to something Tell me why do I fall in love Why do I feel so insecure Girl I trust you with my life E be like say u wan do me strong thing Girl You dey my side When all the girls dem no dey like my insta or reply dm Girl I can't deny I no be that kind of guy to chop and clean mouth o and run away Baby me I love you so I swear to God me I no go let u go Anywhere you go I show I no go let another brother man carry u go Lai lai lai lai She like Pokuwaa she's a woman in her prime I can feel it in my marrow I can feel it in my spine I'm ready to go to jail if loving you is a crime See you God sent baby girl I swear you divine Stick around make I tell you how I feel If you enter my gate I go settle the bill I wanna make a family with you that's the deal Our love we build up like say we dey gym You've been ringing in my head like a ding ding dong So I had to hit the studio to compose this song Together we live long and I promise that I'm never gonna I'm never gonna do you wrong Cos we be winning like eleven no be soccer Stand by you baby girl you no go suffer I go be your bread and you go be my butter Girl no time make I take you to the altar yeah Girl You dey my side When all the girls dem no dey like my insta or reply dm Girl I can't deny I no be that kind of guy to chop and clean mouth o and run away Baby me I love you so I swear to God me I no go let u go Anywhere you go I show I no go let another brother man carry u go Lai lai lai lai You be my Omalicha Me I fitu fight like I be Jackie Chan If you catchy cold I go be cardigan If na for ur sake I go be barrister Cos you got the body of a goddess I go need a co debater wey go fit buttress my point See as you dey make me dey confess No be my fault na because say I love you of course Oh no no Girl you know I gbadun the Kokoko You dey make a bad man to go loco Oya give me love make I sing on the solfa for you like La do re mi re do Girl you feeling my flow If you ready let's go Girl You dey my side When all the girls dem no dey like my insta or reply dm Girl I can't deny I no be that kind of guy to chop and clean mouth o and run away Baby me I love you so I swear to God me I no go let u go Anywhere you go I show I no go let another brother man carry u go Lai lai lai lai
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"My Side Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 9 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5055360/Jibby/My+Side>.
Discuss the My Side Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In