My Side

Jibby

0 fans

Jibby


3:47

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Jibby gan gan o
Le le le le le le le oh 
Gbeeesssssss!!!
Tell me wetin U give me chop
Sote me I no dey trust my guts
Girl I love you and I'm not lying
And I know you are up to something
Tell me why do I fall in love
Why do I feel so insecure
Girl I trust you with my life 
E be like say u wan do me strong thing

Girl You dey my side
When all the girls dem no dey like my insta or reply dm 
Girl I can't deny
I no be that kind of guy to chop and clean mouth o and run away
Baby me I love you so
I swear to God me I no go let u go
Anywhere you go I show
I no go let another brother man carry u go
Lai lai lai lai

She like Pokuwaa she's a woman in her prime 
I can feel it in my marrow I can feel it in my spine
I'm ready to go to jail if loving you is a crime 
See you God sent baby girl I swear you divine 
Stick around make I tell you how I feel
If you enter my gate I go settle the bill 
I wanna make a family with you that's the deal 
Our love we build up like say we dey gym 
You've been ringing in my head like a ding ding dong 
So I had to hit the studio to compose this song
Together we live long and I promise that I'm never gonna 
I'm never gonna do you wrong 
Cos we be winning like eleven no be soccer 
Stand by you baby girl you no go suffer 
I go be your bread and you go be my butter 
Girl no time make I take you to the altar yeah 

Girl You dey my side
When all the girls dem no dey like my insta or reply dm 
Girl I can't deny
I no be that kind of guy to chop and clean mouth o and run away
Baby me I love you so
I swear to God me I no go let u go
Anywhere you go I show
I no go let another brother man carry u go
Lai lai lai lai

You be my Omalicha 
Me I fitu fight like I be Jackie Chan 
If you catchy cold I go be cardigan 
If na for ur sake I go be barrister 
Cos you got the body of a goddess 
I go need a co debater wey go fit buttress my point
See as you dey make me dey confess 
No be my fault na because say I love you of course 
Oh no no Girl you know I gbadun the Kokoko 
You dey make a bad man to go loco 
Oya give me love make I sing on the solfa for you like 
La do re mi re do 
Girl you feeling my flow 
If you ready let's go 

Girl You dey my side
When all the girls dem no dey like my insta or reply dm 
Girl I can't deny
I no be that kind of guy to chop and clean mouth o and run away
Baby me I love you so
I swear to God me I no go let u go
Anywhere you go I show
I no go let another brother man carry u go
Lai lai lai lai

 Struggling with My Side? Become a better singer in 30 days with these videos!

Written by: Oluwatobiloba Idowu

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the My Side Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "My Side Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 27 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/5055360/Jibby/My+Side>.

    Missing lyrics by Jibby?

    Know any other songs by Jibby? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    My Side

    23
    3     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What is the key of Bohemian Rhapsody?
    A B major
    B Bb major
    C Bb minor
    D F major

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Jibby tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!