Eyan Vybzkartel
Fuzeejasmine
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Riginal Banu so ma se ba eni yan so o Whatever you do make you do ham on a low low o I say know dey cast yourself o If you know something keep ham to yourself o No dey do like say na only you sabi pass So many many people dey for this life o Bady bele po gan Omo me no want to talk too much o Abo oro la nso fun omoluabi To ba de inu e a di odi di Nothing Concine me abegi make you Dance oh oh I wanna give dem choko gbana I wanna give dem on a low oh oh ' Nothing me Nicker no dey holla And if dem like make dem talk oh oh oh Omo leave dem make dem para Omo give them on Viberly Emi Eyan Vybzkartel Yo yo yo ah Arrange yourself i say cool up yourself If you get that money i say make you clap for yourself If you like tell anybody go to cell This thing wey i dey yan you go help your own future self I wan dance on low I wan smoke on a low I wan give them what they wanting give them vibe for the show All your move All your style 25 million views that make you more popular on instagram Oti di Olowo This thing wey i dey yan you My broda man hin no concine me I'm just telling you no be everything dem they talk about Because some people dey there wey dey watch you All they want na for you to do mistake so they cast you Abegi make you dance oh oh I wanna give dem choko gbana I wanna give dem on a low oh oh ' Nothing me Nicker no dey holla And if dem like make dem talk oh oh oh Omo leave dem make dem para Omo give them on Viberly Emi Eyan Vybzkartel Yo yo yo ah Ah ah Egbe Egbe Egbe gbe gbe So soku so So so Oti Mumukumu Mu mu Oti Se isekuse Se se Oti ro irokuro ro ro Egbe gbe gbe Fire fire fire Abegi make you dance oh oh I wanna give dem choko gbana I wanna give dem on a low oh oh ' Nothing me Nicker no dey holla And if dem like make dem talk oh oh oh Omo leave dem make dem para Omo give them on Viberly Emi Eyan Vybzkartel Yo yo yo ah
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Eyan Vybzkartel Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 4 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/4920654/Fuzeejasmine/Eyan+Vybzkartel>.
Discuss the Eyan Vybzkartel Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In