Eyan Vybzkartel

Fuzeejasmine

0 fans

Fuzeejasmine


3:16

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Riginal
Banu so ma se ba eni yan so o
Whatever you do make you do ham on a low low o
I say know dey cast yourself o
If you know something keep ham to yourself o
No dey do like say na only you sabi pass
So many many people dey for this life o
Bady bele po gan
Omo me no want to talk too much o
Abo oro la nso fun omoluabi
To ba de inu e a di odi di
Nothing Concine me abegi make you
Dance oh oh
I wanna give dem choko gbana
I wanna give dem on a low oh oh '
Nothing me Nicker no dey holla
And if dem like make dem talk oh oh oh
Omo leave dem make dem para
Omo give them on Viberly
Emi Eyan Vybzkartel Yo yo yo ah
Arrange yourself i say cool up yourself
If you get that money i say make you clap for yourself
If you like tell anybody go to cell
This thing wey i dey yan you go help your own future self
I wan dance on low
I wan smoke on a low
I wan give them what they wanting give them vibe for the show
All your move All your style
25 million views that make you more popular on instagram
Oti di Olowo
This thing wey i dey yan you
My broda man hin no concine me
I'm just telling you no be everything dem they talk about
Because some people dey there wey dey watch you
All they want na for you to do mistake so they cast you
Abegi make you dance oh oh
I wanna give dem choko gbana
I wanna give dem on a low oh oh '
Nothing me Nicker no dey holla
And if dem like make dem talk oh oh oh
Omo leave dem make dem para
Omo give them on Viberly
Emi Eyan Vybzkartel Yo yo yo ah
Ah ah
Egbe Egbe
Egbe gbe gbe
So soku so
So so
Oti Mumukumu
Mu mu
Oti Se isekuse
Se se
Oti ro irokuro
ro ro
Egbe gbe gbe
Fire fire fire
Abegi make you dance oh oh
I wanna give dem choko gbana
I wanna give dem on a low oh oh '
Nothing me Nicker no dey holla
And if dem like make dem talk oh oh oh
Omo leave dem make dem para
Omo give them on Viberly
Emi Eyan Vybzkartel Yo yo yo ah

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Fuhad Bolajoko

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Eyan Vybzkartel Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Eyan Vybzkartel Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 24 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/4920654/Fuzeejasmine/Eyan+Vybzkartel>.

    Missing lyrics by Fuzeejasmine?

    Know any other songs by Fuzeejasmine? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Eyan Vybzkartel

    463
    9     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who is the soft voice behind the ukulele version of “Over the Rainbow”?
    A Keali'i Reichel
    B Dennis Pavao
    C Gabby Pahinui
    D Israel Kamakawiwoʻole

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Fuzeejasmine tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!