Kpomo
Dewie
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
What you gon' do What you gon' do With my kpomo oh What you gon' do What you gon' do With my kpomo oh What you gon' do What you gon' do With my kpomo oh What you gon' do What you gon' do With my kpomo oh oh Philo dey craze Yeh her body no dey let me see her face Every night she call my phone Make we kpeh And no be only me she don dey give and take She say Shayo go dey Baby make you come Make we kpeh I no go leave you eh Make you stay Inside shokoto Na there we go dey dig-am Eh eh I too mumu For your kpomo Uh uhh Philomena kpomo Hit you one time Troway your kpomo Uh uhh Philomena kpomo oh Open up oh Make we kpeh! Philo sweet me pass jollof eh! Her body no dey rest She like to take As you dey put am Na so me sef go dey leave am eh eh See me see philo Philo hold me tight She no go let me go oh For her area Dem dey call her banger oh I no know say Philo don smoke igbo oh Mm hmm See me see kpomo Biko ta wa kpomo oh She said that she want more oh She no go let me go eh ehh Me and you go die here Today eh Shayo go dey Baby make you come Make we kpeh I no go leave you eh Make you stay Inside shokoto Na there we go dey dig-am Eh eh I too mumu For your kpomo Uh uhh Philomena kpomo Hit you one time Troway your kpomo Uh uhh Philomena kpomo oh Open up oh Make we kpeh! Philo sweet me pass jollof eh! Her body no dey rest She like to take As you dey put am Na so me sef go dey leave am eh eh
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Kpomo Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 16 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/4812593/Dewie/Kpomo>.
Discuss the Kpomo Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In