Kpomo

Dewie

0 fans

Dewie


3:01

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

What you gon' do
What you gon' do
With my kpomo oh
What you gon' do
What you gon' do
With my kpomo oh
What you gon' do
What you gon' do
With my kpomo oh
What you gon' do
What you gon' do
With my kpomo oh oh
Philo dey craze
Yeh her body no dey let me see her face
Every night she call my phone
Make we kpeh
And no be only me she don dey give and take
She say
Shayo go dey
Baby make you come
Make we kpeh
I no go leave you eh
Make you stay
Inside shokoto
Na there we go dey dig-am
Eh eh
I too mumu
For your kpomo
Uh uhh
Philomena kpomo
Hit you one time
Troway your kpomo
Uh uhh
Philomena kpomo oh
Open up oh
Make we kpeh!
Philo sweet me pass jollof eh!
Her body no dey rest
She like to take
As you dey put am
Na so me sef go dey leave am eh eh
See me see philo
Philo hold me tight
She no go let me go oh
For her area
Dem dey call her banger oh
I no know say
Philo don smoke igbo oh
Mm hmm
See me see kpomo
Biko ta wa kpomo oh
She said that she want more oh
She no go let me go eh ehh
Me and you go die here
Today eh
Shayo go dey
Baby make you come
Make we kpeh
I no go leave you eh
Make you stay
Inside shokoto
Na there we go dey dig-am
Eh eh
I too mumu
For your kpomo
Uh uhh
Philomena kpomo
Hit you one time
Troway your kpomo
Uh uhh
Philomena kpomo oh
Open up oh
Make we kpeh!
Philo sweet me pass jollof eh!
Her body no dey rest
She like to take
As you dey put am
Na so me sef go dey leave am eh eh

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: emmanuel aje

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Kpomo Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Kpomo Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 29 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/4812593/Dewie/Kpomo>.

    Missing lyrics by Dewie?

    Know any other songs by Dewie? Don't keep it to yourself!

    Watch the song video

    Kpomo

    41
    4     0

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who played the guitar solo in Michael Jackson's "Beat It"?
    A Eddie Van Halen
    B Keith Richards
    C Angus Young
    D Jimi Hendrix

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Dewie tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!