Coco Melon (feat. Corizo)

Norchkingz

0 fans

Norchkingz


2:48

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Csp Csp abi bacadein
Timbagbo dsp mataji
Unipex For my body ara tinkan mi
Majo koshon
Kpo coco koki
No touch my coco, I'm not joking
Cocomelon
Coco Dey make me mellow
Enumi tiwu wo
I no fii to say hello
Cocomelon
Coco Dey make me mellow
Enumi tiwu wo
I no fii to say hello

8:50 for night
For lorlor
L'alagomeji l'ndlea tiwa burst
I just pray make dem no come up
Tori coco to burst, I no go fii to run
Ike coco ati backi on the floor
E sure toba woleh, wonkowa loh
Then I start to pray
After today
I no go drink coco again
Oluwa bamishey
Dem no enter where we Dey
300 bay
wey I just collect
Nah red men I go pay
Moti cacu loh
Next day we bob
Same night, when they left
Some men were Gone
Cuz why not
I open window
Saw red cloths
More than 10 guns
But we Thank God

Csp Csp abi bacadein
Timbagbo dsp mataji
Unipex For my body ara tinkan mi
Majo koshon
Kpo coco koki
No touch my coco, I'm not joking
Cocomelon
Coco Dey make me mellow
Enumi tiwu wo
I no fii to say hello
Cocomelon
Coco Dey make me mellow
Enumi tiwu wo
I no fii to say hello

Sell my phone take buy coco
Na trade by barter
U no like problem
Aviod my matter
Na android phone u sell today
Before I flash am
Draw ur pattern
Reduce ur speed
Police Dey road
They get  my plate number for head
Hide the coco for ur nyash
Hide the kpo inside ur breast
I get 3 house for banana island
I don sell am buy coco
My one asensa 2 chiwawa
I don sell am buy coco
My mama Bag of rice
Plasma tv
Gucci feragamo
I no even get moto again
I don sell am buy coco
My choco mello
Melo melo melo

Cocomelon
Coco Dey make me mellow
Enumi tiwu wo
I no fii to say hello

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Noah Adesoye

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Coco Melon (feat. Corizo) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Coco Melon (feat. Corizo) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 27 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/14382009/Norchkingz/Coco+Melon+%28feat.+Corizo%29>.

    Missing lyrics by Norchkingz?

    Know any other songs by Norchkingz? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who wrote the psychedelic rock hit "Light My Fire"?
    A George Micheals
    B Blood Sweat & Tears
    C The Doors
    D Grace Jones

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Norchkingz tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!