Song parody of

Coco Melon (feat. Corizo)

by Norchkingz

Here's where you get creative! Use our cool song parody creator to make a totally new musical idea and lyrics for the Coco Melon (feat. Corizo) song by Norchkingz.

Simply click on any word to get rhyming words suggestion to use instead of the original ones. You may also remove or alter entire lines if needed — when you're done save your work and share it with our community — have fun!

  • English (English)
  • Français (French)
  • Español (Spanish)

Csp Csp abi bacadein Timbagbo dsp mataji Unipex For my body ara tinkan mi Majo koshon Kpo coco koki No touch my coco, I'm not joking Cocomelon Coco Dey make me mellow Enumi tiwu wo I no fii to say hello Cocomelon Coco Dey make me mellow Enumi tiwu wo I no fii to say hello 8:50 for night For lorlor L'alagomeji l'ndlea tiwa burst I just pray make dem no come up Tori coco to burst, I no go fii to run Ike coco ati backi on the floor E sure toba woleh, wonkowa loh Then I start to pray After today I no go drink coco again Oluwa bamishey Dem no enter where we Dey 300 bay wey I just collect Nah red men I go pay Moti cacu loh Next day we bob Same night, when they left Some men were Gone Cuz why not I open window Saw red cloths More than 10 guns But we Thank God Csp Csp abi bacadein Timbagbo dsp mataji Unipex For my body ara tinkan mi Majo koshon Kpo coco koki No touch my coco, I'm not joking Cocomelon Coco Dey make me mellow Enumi tiwu wo I no fii to say hello Cocomelon Coco Dey make me mellow Enumi tiwu wo I no fii to say hello Sell my phone take buy coco Na trade by barter U no like problem Aviod my matter Na android phone u sell today Before I flash am Draw ur pattern Reduce ur speed Police Dey road They get my plate number for head Hide the coco for ur nyash Hide the kpo inside ur breast I get 3 house for banana island I don sell am buy coco My one asensa 2 chiwawa I don sell am buy coco My mama Bag of rice Plasma tv Gucci feragamo I no even get moto again I don sell am buy coco My choco mello Melo melo melo Cocomelon Coco Dey make me mellow Enumi tiwu wo I no fii to say hello

Done creating your parody?

Don't keep it to yourself! Save it now so you can share it with the rest of the world!

Quiz

Are you a music master?

»
How tall is Kristian Matsson of Tallest Man on Earth fame?
A 5'7"
B 8'11"
C 5'11"
D 15'1"

Free, no signup required:

Add to Chrome

Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

Free, no signup required:

Add to Firefox

Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

Norchkingz tracks

On Radio Right Now

Loading...

Powered by OnRad.io