Ego (feat. Gr8nes Voke)

Trusttha Process

0 fans

Trusttha Process


2:42

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Skate Jeezuz on this
Let's get it

E no matter if dem f*ck with us
In God we trust
Nah him be the man wey dey give us sauce
Soft
E no matter if you love me now
If you no love me then
That means you dey try pretend
You be the type wey dey like to shenk
Too many miss calls, Dem no dey send
Watch my back nobody there
I go call you back I dey for stirring
We know the geck
Tell me
Tell me who you help
9ja breed nah Lagos I rep
If you no get bar for lasgidi
Ehn ehn
Tori e ni mo se si se
Cooking and baking like say I be chef
I need this bread
I've been through stress, Trustt
By the grace of God we go meet this ends
Ehn
Story of my life is dark and cold
But my heart is gold
Looks are deceiving I told my bro
Je ko ma soro Iwo sha Ma wo
Bamua Jin tsoro
Awa la le eko
Some of my guys dem know
I trust the process I can't let go

Ego necessary
Ego necessary
If you owe me pay me no dey tell me money no dey oo
Ego necessary
Ego necessary
If you owe me pay me no dey tell me money no dey oo
Ego necessary
Ego necessary
If you owe me pay me no dey tell me money no dey oo
Ego necessary
Ego necessary
If you owe me pay me no dey tell me money no dey oo

Who dem be
Umun kama su zamu chi duru uwar su
Suna so su yi mana iskanchi
Mon denge po, Cos dem know say we bad
Owo ni mon wa Mio ba wan jupa
Omo iya mi kilowa
Make we gather share this bar
Yem pounds, Yem pounds
Ogini Ogini Ogini
Achiri nna odinfe we winning
Chineke biko yem 100 milly
Secure the kpa, keep it spinning
Muna jin yunwa dan bamu da shishi
Kilo fe Wetin dem want
I live in a city where killing is Norms
Hunger dey burn our government dey shun
Ba mua so too many talk
If e easy come Lagos
Take the mic and start to burst
You go know say Warri no be Jos
Tin de ne ke ban taba gani taba ya taba taba tabo
So I just let it go
Mba laga fo re igi I'm a ghost
Ma lo kolo
Mummy Ewe so
Oluwa ti se ewa bami jo
Ipe Ayo, ani gbo ariwo
I shutdown show
Wan le bami fo
Drip too hard from head to toe
Egun le si ri E ma Ma ri ma ri wo
Aye, Eeny, meeny, miny, moe
Miny moe, Ogini

Ego necessary
Ego necessary
If you owe me pay me no dey tell me money no dey oo
Ego necessary
Ego necessary
If you owe me pay me no dey tell me money no dey oo
Ego necessary
Ego necessary
If you owe me pay me no dey tell me money no dey oo
Ego necessary
Ego necessary
If you owe me pay me no dey tell me money no dey oo

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Owhrode Ovuoke, Obani Babatunde

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Ego (feat. Gr8nes Voke) Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Ego (feat. Gr8nes Voke) Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 24 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/14277412/Trusttha+Process/Ego+%28feat.+Gr8nes+Voke%29>.

    Missing lyrics by Trusttha Process?

    Know any other songs by Trusttha Process? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Are we human, or are we _______?"
    A denser
    B dancer
    C dancers
    D densers

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Trusttha Process tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!