Song parody of

Ego (feat. Gr8nes Voke)

by Trusttha Process

Here's where you get creative! Use our cool song parody creator to make a totally new musical idea and lyrics for the Ego (feat. Gr8nes Voke) song by Trusttha Process.

Simply click on any word to get rhyming words suggestion to use instead of the original ones. You may also remove or alter entire lines if needed — when you're done save your work and share it with our community — have fun!

  • English (English)
  • Français (French)
  • Español (Spanish)

Skate Jeezuz on this Let's get it E no matter if dem fuck with us In God we trust Nah him be the man wey dey give us sauce Soft E no matter if you love me now If you no love me then That means you dey try pretend You be the type wey dey like to shenk Too many miss calls, Dem no dey send Watch my back nobody there I go call you back I dey for stirring We know the geck Tell me Tell me who you help 9ja breed nah Lagos I rep If you no get bar for lasgidi Ehn ehn Tori e ni mo se si se Cooking and baking like say I be chef I need this bread I've been through stress, Trustt By the grace of God we go meet this ends Ehn Story of my life is dark and cold But my heart is gold Looks are deceiving I told my bro Je ko ma soro Iwo sha Ma wo Bamua Jin tsoro Awa la le eko Some of my guys dem know I trust the process I can't let go Ego necessary Ego necessary If you owe me pay me no dey tell me money no dey oo Ego necessary Ego necessary If you owe me pay me no dey tell me money no dey oo Ego necessary Ego necessary If you owe me pay me no dey tell me money no dey oo Ego necessary Ego necessary If you owe me pay me no dey tell me money no dey oo Who dem be Umun kama su zamu chi duru uwar su Suna so su yi mana iskanchi Mon denge po, Cos dem know say we bad Owo ni mon wa Mio ba wan jupa Omo iya mi kilowa Make we gather share this bar Yem pounds, Yem pounds Ogini Ogini Ogini Achiri nna odinfe we winning Chineke biko yem 100 milly Secure the kpa, keep it spinning Muna jin yunwa dan bamu da shishi Kilo fe Wetin dem want I live in a city where killing is Norms Hunger dey burn our government dey shun Ba mua so too many talk If e easy come Lagos Take the mic and start to burst You go know say Warri no be Jos Tin de ne ke ban taba gani taba ya taba taba tabo So I just let it go Mba laga fo re igi I'm a ghost Ma lo kolo Mummy Ewe so Oluwa ti se ewa bami jo Ipe Ayo, ani gbo ariwo I shutdown show Wan le bami fo Drip too hard from head to toe Egun le si ri E ma Ma ri ma ri wo Aye, Eeny, meeny, miny, moe Miny moe, Ogini Ego necessary Ego necessary If you owe me pay me no dey tell me money no dey oo Ego necessary Ego necessary If you owe me pay me no dey tell me money no dey oo Ego necessary Ego necessary If you owe me pay me no dey tell me money no dey oo Ego necessary Ego necessary If you owe me pay me no dey tell me money no dey oo

Done creating your parody?

Don't keep it to yourself! Save it now so you can share it with the rest of the world!

Browse Lyrics.com

Quiz

Are you a music master?

»
What was the most popular song of 1983?
A Come On Eileen by Dexys Midnight Runners
B Billie Jean by Michael Jackson
C Every Breath You Take by The Police
D Total Eclipse of the Heart by Bonnie Tyler

Free, no signup required:

Add to Chrome

Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

Free, no signup required:

Add to Firefox

Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

Trusttha Process tracks

On Radio Right Now

Loading...

Powered by OnRad.io