Patronize Olosho

Tinsy

0 fans

Tinsy


2:56

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

All the Olosho na my friends
What am I ? Olosho
Bad Man Tins

Ashawo for my area all of them know me
Dem know say we no dey boring
Dem ah know
Money or sex gist only
Na we dey set pass
Wey dey bring big money

Na we na we na we
Dey patronize Olosho, aboy dia
Dey patronize Olosho, you you know
Na we dey patronize Olosho uhu uyay

Na we na we na we
Dey patronize Olosho
Na we dey patronize Olosho
We dey patronize Olosho uhu uyay

Na we know Olosho conditions eh
Their terms and conditions eh
Their kind of occasions
Current locations, heyi
As the money don come
We dey keep Olosho own
My love for bum bum
Na only Olosho know
If we get condom
We no dey tell Olosho no
We don't know boredom
Because we know Olosho home
Rugged you

Ashawo for my area all of them know me
Dem know say we no dey boring
Dem ah know
Money or sex gist only
Na we dey set pass
Wey dey bring big money

Na we na we na we
Dey patronize Olosho, aboy dia
Dey patronize Olosho, you you know
Na we dey patronize Olosho uhu uyay

Na we na we na we
Dey patronize Olosho
Na we dey patronize Olosho
We dey patronize Olosho uhu uyay

Na we be Olosho market
Contact us for all your Olosho racket
We bad to the core, even Olosho can tell
For our hood na we know all the
Olosho cartel, aboy rugged
We full ground like grass and carpet
The love of their life
We know them as scarlet
We can't be caught (cut), even
We no dey fear that machete
If no be Gold Circle or Kiss
We no dey tear that sachet
You dey jonze? Rugged you

Ashawo for my area all of them know me
Dem know say we no dey boring
Dem ah know
Money or sex gist only
Na we dey set pass
Wey dey bring big money

Na we na we na we
Dey patronize Olosho, aboy dia
Dey patronize Olosho, you you know
Na we dey patronize Olosho uhu uyay

Na we na we na we
Dey patronize Olosho
Na we dey patronize Olosho
We dey patronize Olosho
Uhu uyay, Ezi Kluye

That time wey money be enter my hand
I con I con go do mistake lodge
Carry Olosho, lodge carry Olosho
Now money don enter my hand again
I go still make that mistake again
I go still lodge carry Olosho
I go lodge carry
Anytime wey money enter my hand
Like this enh, if I never carry Olosho lodge
E dey do me like say the money
No be my own

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Written by: Martins Mallam-Obi

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Patronize Olosho Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Patronize Olosho Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 24 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/14272644/Tinsy/Patronize+Olosho>.

    Missing lyrics by Tinsy?

    Know any other songs by Tinsy? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Drop the pilot, try my balloon. Drop the monkey, smell my ________."
    A legroom
    B kaboom
    C mushroom
    D perfume

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Tinsy tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!