Song parody of

Patronize Olosho

by Tinsy

Here's where you get creative! Use our cool song parody creator to make a totally new musical idea and lyrics for the Patronize Olosho song by Tinsy.

Simply click on any word to get rhyming words suggestion to use instead of the original ones. You may also remove or alter entire lines if needed — when you're done save your work and share it with our community — have fun!

  • English (English)
  • Français (French)
  • Español (Spanish)

All the Olosho na my friends What am I ? Olosho Bad Man Tins Ashawo for my area all of them know me Dem know say we no dey boring Dem ah know Money or sex gist only Na we dey set pass Wey dey bring big money Na we na we na we Dey patronize Olosho, aboy dia Dey patronize Olosho, you you know Na we dey patronize Olosho uhu uyay Na we na we na we Dey patronize Olosho Na we dey patronize Olosho We dey patronize Olosho uhu uyay Na we know Olosho conditions eh Their terms and conditions eh Their kind of occasions Current locations, heyi As the money don come We dey keep Olosho own My love for bum bum Na only Olosho know If we get condom We no dey tell Olosho no We don't know boredom Because we know Olosho home Rugged you Ashawo for my area all of them know me Dem know say we no dey boring Dem ah know Money or sex gist only Na we dey set pass Wey dey bring big money Na we na we na we Dey patronize Olosho, aboy dia Dey patronize Olosho, you you know Na we dey patronize Olosho uhu uyay Na we na we na we Dey patronize Olosho Na we dey patronize Olosho We dey patronize Olosho uhu uyay Na we be Olosho market Contact us for all your Olosho racket We bad to the core, even Olosho can tell For our hood na we know all the Olosho cartel, aboy rugged We full ground like grass and carpet The love of their life We know them as scarlet We can't be caught (cut), even We no dey fear that machete If no be Gold Circle or Kiss We no dey tear that sachet You dey jonze? Rugged you Ashawo for my area all of them know me Dem know say we no dey boring Dem ah know Money or sex gist only Na we dey set pass Wey dey bring big money Na we na we na we Dey patronize Olosho, aboy dia Dey patronize Olosho, you you know Na we dey patronize Olosho uhu uyay Na we na we na we Dey patronize Olosho Na we dey patronize Olosho We dey patronize Olosho Uhu uyay, Ezi Kluye That time wey money be enter my hand I con I con go do mistake lodge Carry Olosho, lodge carry Olosho Now money don enter my hand again I go still make that mistake again I go still lodge carry Olosho I go lodge carry Anytime wey money enter my hand Like this enh, if I never carry Olosho lodge E dey do me like say the money No be my own

Done creating your parody?

Don't keep it to yourself! Save it now so you can share it with the rest of the world!

Browse Lyrics.com

Quiz

Are you a music master?

»
"I Can Help" is a 1974 biggest hit single for which artist?
A Kenny Rogers
B John Denver
C Billy Swan
D Glen Campbell

Free, no signup required:

Add to Chrome

Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

Free, no signup required:

Add to Firefox

Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

Tinsy tracks

On Radio Right Now

Loading...

Powered by OnRad.io


Think you know music? Test your MusicIQ here!