Fake Friends

David Sunshyne

0 fans

David Sunshyne


2:50

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Spiritual Beatz
Oh yeah yeah yeah
It your boy david sunshyne o

I'm getting close to my destiny
F*ck fake friends and my enemies
So many friends wey be fremenies
Nobody fit block my destiny
I'm getting close to my destiny
F*ck fake friends and my enemies
So many friends wey be fremenies
Nobody fit block my destiny

Back in the days when i still dey suffer
Nobody dey I no get helper
Only God and my fellow brother
Gat to hustle cos I gat no helper
Wish me well brother I wish you well
You no like me brother go to hell
I never blow una still dey vex
I go make am I go be the best
I dey chase the bag and I dey chase my dream
No gulkin standing me I no dey sleep
I go make am cos I get believe
Yh Yh Yh cos I get believe

Many many things wey I no fit talk
If I no greet you ejo mi ko
When I need help you no pick my call
Oju yin loma se when I start to dey ball

I'm getting close to my destiny
F*ck fake friends and my enemies
So many friends wey be fremenies
Nobody fit block my destiny
I'm getting close to my destiny
F*ck fake friends and my enemies
So many friends wey be fremenies
Nobody fit block my destiny

Grinding everyday no holiday
If e no be God where I for dey
E no easy ori lon bamishe
Hustle everyday just to get  paid
Since 2012 when I lost popsy
Nobody dey only God I see
Many many things wey my eyes don see
By all means I must get money
Do your best brother leave the rest
If you get money dem go still dey vex
Been a long time i been hustle so hard
Praying to God say make I go high high

I'm getting close to my destiny
F*ck fake friends and my enemies
So many friends wey be fremenies
Nobody fit block my destiny
I'm getting close to my destiny
F*ck fake friends and my enemies
So many friends wey be fremenies
Nobody fit block my destiny

I'm getting close to my destiny
F*ck fake friends and my enemies
So many friends wey be fremenies
Nobody fit block my destiny
I'm getting close to my destiny
F*ck fake friends and my enemies
So many friends wey be fremenies
Nobody fit block my destiny

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Sanyanolu Ayomikun

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Fake Friends Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Fake Friends Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 27 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/14095329/David+Sunshyne/Fake+Friends>.

    Missing lyrics by David Sunshyne?

    Know any other songs by David Sunshyne? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    What is the British rock band Queen's best-selling studio album to date?
    A Greatest Hits (1981)
    B Made In Heaven (1995)
    C The Game (1980)
    D A Night At The Opera (1975)

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    David Sunshyne tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!