Song parody of

Fake Friends

by David Sunshyne

Here's where you get creative! Use our cool song parody creator to make a totally new musical idea and lyrics for the Fake Friends song by David Sunshyne.

Simply click on any word to get rhyming words suggestion to use instead of the original ones. You may also remove or alter entire lines if needed — when you're done save your work and share it with our community — have fun!

  • English (English)
  • Français (French)
  • Español (Spanish)

Spiritual Beatz Oh yeah yeah yeah It your boy david sunshyne o I'm getting close to my destiny Fuck fake friends and my enemies So many friends wey be fremenies Nobody fit block my destiny I'm getting close to my destiny Fuck fake friends and my enemies So many friends wey be fremenies Nobody fit block my destiny Back in the days when i still dey suffer Nobody dey I no get helper Only God and my fellow brother Gat to hustle cos I gat no helper Wish me well brother I wish you well You no like me brother go to hell I never blow una still dey vex I go make am I go be the best I dey chase the bag and I dey chase my dream No gulkin standing me I no dey sleep I go make am cos I get believe Yh Yh Yh cos I get believe Many many things wey I no fit talk If I no greet you ejo mi ko When I need help you no pick my call Oju yin loma se when I start to dey ball I'm getting close to my destiny Fuck fake friends and my enemies So many friends wey be fremenies Nobody fit block my destiny I'm getting close to my destiny Fuck fake friends and my enemies So many friends wey be fremenies Nobody fit block my destiny Grinding everyday no holiday If e no be God where I for dey E no easy ori lon bamishe Hustle everyday just to get paid Since 2012 when I lost popsy Nobody dey only God I see Many many things wey my eyes don see By all means I must get money Do your best brother leave the rest If you get money dem go still dey vex Been a long time i been hustle so hard Praying to God say make I go high high I'm getting close to my destiny Fuck fake friends and my enemies So many friends wey be fremenies Nobody fit block my destiny I'm getting close to my destiny Fuck fake friends and my enemies So many friends wey be fremenies Nobody fit block my destiny I'm getting close to my destiny Fuck fake friends and my enemies So many friends wey be fremenies Nobody fit block my destiny I'm getting close to my destiny Fuck fake friends and my enemies So many friends wey be fremenies Nobody fit block my destiny

Done creating your parody?

Don't keep it to yourself! Save it now so you can share it with the rest of the world!

Browse Lyrics.com

Quiz

Are you a music master?

»
What is the meaning behind the BTS band acronym?
A Behind The Scene
B Bulletproof Boy Scouts
C Be There Soon
D Blood Sweat & Tears

Free, no signup required:

Add to Chrome

Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

Free, no signup required:

Add to Firefox

Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

David Sunshyne tracks

On Radio Right Now

Loading...

Powered by OnRad.io


Think you know music? Test your MusicIQ here!