HALLELUJAH
King gb
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Orllygee concept Good bad boy eh Call me Gb Enemies want make I fall I no fit fall I still Dey ball Mo dupe fun olorun fun Ibi to tin mu mi bo Cos I geti many problems baba God na him dey solve them I no sabi play my cards baba God na him Dey shove them ahn... Dem Dey wait make I fall down But dem no be God make dem calm down Emi mimo so kale wa I know say dem no reach dem go bow down Hallelujah Hallelujah Hallelujah Hallelujah Hallelujah Hallelujah Hallelujah Hallelujah Oriburuku back to sender ah As I Dey do my things dem Dey wonder Give the glory honor to my father Won fe fimi shey yeye Dey don gather Now I geti joy wey Dey overflow Na God do am for me ,mo ma over jo! Nothing wet fit sup,I no fit shenk God Emi mimo ti shey Iyanu so I'm gonna thank God O shey Jesu to fife nla damisi Opolopo lo ti ku Ti wan ti file bora O wu oluwa laanu re, to fife nla damisi Ogo, iyin, Ola , lo ye o messiah Enemies want make I fall I no fit fall I still Dey ball Mo dupe fun olorun fun Ibi to tin mu mi bo Cos I geti many problems baba God na him dey solve them I no sabi play my cards baba God na him Dey shove them ahn... Dem Dey wait make I fall down But dem no be God make dem calm down Emi mimo so kale wa I know say dem no reach dem go bow down Hallelujah Hallelujah Hallelujah Hallelujah Hallelujah Hallelujah Hallelujah Hallelujah Ope loye fun baba loke , omo ati emi mimo I'm glad you give me joy ,you give me life and o de pami mo Moti lo lorun ebi o pami mo Dansaki re, hallelujah si oba mimo Modupe fun Ibi to tin mu mi bo Bo shen sho mi lo ,lo tun sho mi bo Orin hallelujah ni ke bami ko E jor e bami kor E jor e bami kor Hallelujah Hallelujah Hallelujah Hallelujah Hallelujah Hallelujah Hallelujah Hallelujah
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"HALLELUJAH Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 11 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13607514/King+gb/HALLELUJAH>.
Discuss the HALLELUJAH Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In