HALLELUJAH

King gb

0 fans

King gb


3:21
#1

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Orllygee concept
Good bad boy eh
Call me Gb

Enemies want make I fall I no fit fall I still Dey ball
Mo dupe fun olorun fun Ibi to tin mu mi bo
Cos I geti many problems baba God na him dey solve them
I no sabi play my cards baba God na him Dey shove them ahn...
Dem Dey wait make I fall down
But dem no be God make dem calm down
Emi mimo so kale wa
I know say dem no reach dem go bow down

Hallelujah
Hallelujah
Hallelujah
Hallelujah
Hallelujah
Hallelujah

Hallelujah
Hallelujah

Oriburuku back to sender ah
As I Dey do my things  dem Dey wonder
Give the glory honor to my father
Won fe fimi shey yeye Dey don gather

Now I geti joy wey Dey overflow
Na God do am for me ,mo ma over jo!
Nothing wet fit sup,I no fit shenk God
Emi mimo ti shey Iyanu so I'm gonna thank God

O shey Jesu to fife nla damisi
Opolopo lo ti ku
Ti wan ti file bora

O wu oluwa laanu re, to fife nla damisi
Ogo, iyin, Ola , lo ye o messiah

Enemies want make I fall I no fit fall I still Dey ball
Mo dupe fun olorun fun Ibi to tin mu mi bo
Cos I geti many problems baba God na him dey solve them
I no sabi play my cards baba God na him Dey shove them ahn...
Dem Dey wait make I fall down
But dem no be God make dem calm down
Emi mimo so kale wa
I know say dem no reach dem go bow down

Hallelujah
Hallelujah
Hallelujah
Hallelujah
Hallelujah
Hallelujah

Hallelujah
Hallelujah

Ope loye fun baba loke , omo ati emi mimo
I'm glad you give me joy ,you give me life and o de pami mo
Moti lo lorun ebi o pami mo
Dansaki re, hallelujah si oba mimo

Modupe fun Ibi to tin mu mi bo
Bo shen sho mi lo ,lo tun sho mi bo
Orin hallelujah ni ke bami ko
E jor e bami kor
E jor e bami kor

Hallelujah
Hallelujah
Hallelujah
Hallelujah
Hallelujah
Hallelujah

Hallelujah
Hallelujah

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Gbenga Babatunde

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the HALLELUJAH Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "HALLELUJAH Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 28 Apr. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13607514/King+gb/HALLELUJAH>.

    Missing lyrics by King gb?

    Know any other songs by King gb? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Which band sings the song "Trust Fund Baby"?
    A One Direction
    B AC/DC
    C BTS
    D Why Don't We

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    King gb tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!