Top Boy
Dejiavo
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
It's Psalmwise the beat murderer Debi debi da de de eh eh ah D drummer boy Drummer boy Eh eh ah Blessing coming my way Blessings coming my way we go shock them Many People jazzing their way But blessings dey for my plate we dey chop them Turn my song to their anthem Sweet their body like we jazz them Make dem hear the boy Make dem feel my song So time is money And life is a journey Many things I dey reason You think I am running But I know God is watching Cause am still on the journey Person wey no get anybody E no fit dey stress anybody Omo Ope no fit send everybody Person wey dey hustle on a steady Ola oluwa ko kin tan Top boy mi o kin 4 So many Stiches for my clothes So many things mi o ni so Shebi dem dey promise us Sugbon dem no believe us Be like be say I wan give up Mo ya tete banuso Ola oluwa ko kin tan Top boy mi o kin 4 So many Stiches for my clothes So many things mi o ni so Shebi dem dey promise us Sugbon dem no believe us Be like be say I wan give up Mo ya tete banuso And I still dey war In my darkest days I keep up my Faith I pray to God Ko wa bamishe Cause I no wan fail I dey pray for grace And I dey my lane Make dem underrate Dem no see my pain So I play my game As I run my race Day by day Wan reti ko tan But baba god shock them E dey be like miracle Many many obstacles Wey dey for my chronicles You know God is wonderful I am so grateful God is wonderful I am so grateful Na miracle Ola oluwa ko kin tan Top boy mi o kin 4 So many Stiches for my clothes So many things mi o kin so Shebi dem dey promise us Sugbon dem no believe us Be like be say I wan give up Mo ya tete banuso And I still dey war Ola oluwa ko kin tan Top boy mi o kin 4 So many Stiches for my clothes So many things mi o ni so Shebi dem dey promise us Sugbon dem no believe us Be like be say I wan give up Mo ya tete banuso And I still dey war Ola oluwa ko kin tan Top boy mi o kin 4 So many Stiches for my clothes So many things mi o kin so Shebi dem dey promise us Sugbon dem no believe us Be like be say I wan give up Mo ya tete banuso And I still dey war Ola oluwa ko kin tan Top boy mi o kin 4 So many Stiches for my clothes So many things mi o kin so Shebi dem dey promise us Sugbon dem no believe us Be like be say I wan give up Mo ya tete banuso And I still dey war Blessing coming my way Blessings coming my way we go shock them Many People jazzing their way But blessings dey for my plate we dey chop them Turn my song to their anthem Sweet their body like we jazz them Make dem hear the boy Make dem feel my song So time is money
Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Top Boy Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 8 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13372582/Dejiavo/Top+Boy>.
Discuss the Top Boy Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In