Top Boy

Dejiavo

0 fans

Dejiavo


3:30
#1

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

It's Psalmwise the beat murderer
Debi debi da de de
eh eh ah
D drummer boy
Drummer boy
Eh eh ah
Blessing coming my way
Blessings coming my way we go shock them
Many People jazzing their way
But blessings dey for my plate we dey chop them
Turn my song to their anthem
Sweet their body like we jazz them
Make dem hear the boy
Make dem feel my song
So time is money
And life is a journey
Many things I dey reason
You think I am running
But I know God is watching
Cause am still on the journey
Person wey no get anybody
E no fit dey stress anybody
Omo Ope no fit send everybody
Person wey dey hustle on a steady
Ola oluwa ko kin tan
Top boy mi o kin 4
So many Stiches for my clothes
So many things mi o ni so
Shebi dem dey promise us
Sugbon dem no believe us
Be like be say I wan give up
Mo ya tete banuso
Ola oluwa ko kin tan
Top boy mi o kin 4
So many Stiches for my clothes
So many things mi o ni so
Shebi dem dey promise us
Sugbon dem no believe us
Be like be say I wan give up
Mo ya tete banuso
And I still dey war
In my darkest days
I keep up my Faith
I pray to God
Ko wa bamishe
Cause I no wan fail
I dey pray for grace
And I dey my lane
Make dem underrate
Dem no see my pain
So I play my game
As I run my race
Day by day
Wan reti ko tan
But baba god shock them
E dey be like miracle
Many many obstacles
Wey dey for my chronicles
You know God is wonderful
I am so grateful
God is wonderful
I am so grateful
Na miracle
Ola oluwa ko kin tan
Top boy mi o kin 4
So many Stiches for my clothes
So many things mi o kin so
Shebi dem dey promise us
Sugbon dem no believe us
Be like be say I wan give up
Mo ya tete banuso
And I still dey war
Ola oluwa ko kin tan
Top boy mi o kin 4
So many Stiches for my clothes
So many things mi o ni so
Shebi dem dey promise us
Sugbon dem no believe us
Be like be say I wan give up
Mo ya tete banuso
And I still dey war
Ola oluwa ko kin tan
Top boy mi o kin 4
So many Stiches for my clothes
So many things mi o kin so
Shebi dem dey promise us
Sugbon dem no believe us
Be like be say I wan give up
Mo ya tete banuso
And I still dey war
Ola oluwa ko kin tan
Top boy mi o kin 4
So many Stiches for my clothes
So many things mi o kin so
Shebi dem dey promise us
Sugbon dem no believe us
Be like be say I wan give up
Mo ya tete banuso
And I still dey war
Blessing coming my way
Blessings coming my way we go shock them
Many People jazzing their way
But blessings dey for my plate we dey chop them
Turn my song to their anthem
Sweet their body like we jazz them
Make dem hear the boy
Make dem feel my song
So time is money

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Written by: Ayandeji Israel

Lyrics © O/B/O DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Top Boy Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Top Boy Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 17 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13372582/Dejiavo/Top+Boy>.

    Missing lyrics by Dejiavo?

    Know any other songs by Dejiavo? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "I found out the hard way. I can't do without you. I'll always be with you."
    A Harry Nilsson - Without You
    B Chris Christian - I Want You, I Need You
    C U2 - With or Without You
    D Mocca - Simple I Love You

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Dejiavo tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!