Helper
Bra Lipxtik
Struggling with Helper? Become a better singer in 30 days with these videos!
My helper, helper My helper, helper My helper, helper My helper, helper o My helper Helper yeeeh Bra Lipxtik again ah CikNation Boss u know Everyday we dey hustle From Monday to Sunday yeh We dey hustle we dey grind But the hustle no dey pay Y3si Nyame bor nipa bia Na wa bor ne boafor yeah Ma kyikyin ma nanti I no dey see my helper So show me Wetin man go do To find my helper o I dey suffer for the street For long oh no Show me Wetin man go do To find my helper o I don taya for the street For long oh no oh no - oh no My helper, helper My helper, helper My helper, helper My helper, helper o My helper, helper My helper, helper My helper, helper My helper, helper People go dey motivate You make the money oo They go tell you brother Double the hustle oo They no go show you the way To make this money oo Rich People go dey motivate You make the money oo They go tell you brother Double the hustle oo They no go show you the way To make this money oo So show me Wetin man for do To find the person Wey go show we the way To make this money ni ni ni ni So show me Wetin man go do To find my helper o I dey suffer for the street For long oh no - oh no - oh no My helper, helper My helper, helper My helper, helper My helper, helper o My helper, helper My helper, helper My helper, helper My helper, helper My helper, helper My helper, helper My helper, helper My helper, helper o My helper, helper My helper, helper My helper, helper My helper, helper My helper, helper My helper, helper My helper, helper My helper, helper o My helper, helper My helper, helper My helper, helper My helper, helper
The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"Helper Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 31 Oct. 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13297763/Bra+Lipxtik/Helper>.
Discuss the Helper Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In