Helper

Bra Lipxtik

0 fans

Bra Lipxtik


2:56
#1

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

My helper, helper
My helper, helper
My helper, helper
My helper, helper o

My helper

Helper yeeeh
Bra Lipxtik again ah
CikNation Boss u know

Everyday we dey hustle
From Monday to Sunday yeh
We dey hustle we dey grind
But the hustle no dey pay
Y3si Nyame bor nipa bia
Na wa bor ne boafor yeah
Ma kyikyin ma nanti
I no dey see my helper

So show me
Wetin man go do
To find my helper o
I dey suffer for the street
For long oh no

Show me
Wetin man go do
To find my helper o
I don taya for the street
For long oh no oh no - oh no

My helper, helper
My helper, helper
My helper, helper
My helper, helper o

My helper, helper
My helper, helper
My helper, helper
My helper, helper

People go dey motivate
You make the money oo
They go tell you brother
Double the hustle oo
They no go show you the way
To make this money oo

Rich People go dey motivate
You make the money oo
They go tell you brother
Double the hustle oo
They no go show you the way
To make this money oo

So show me
Wetin man for do
To find the person
Wey go show we the way
To make this money ni ni ni ni

So show me
Wetin man go do
To find my helper o
I dey suffer for the street
For long oh no - oh no - oh no

My helper, helper
My helper, helper
My helper, helper
My helper, helper o

My helper, helper
My helper, helper
My helper, helper
My helper, helper

My helper, helper
My helper, helper
My helper, helper
My helper, helper o

My helper, helper
My helper, helper
My helper, helper
My helper, helper

My helper, helper
My helper, helper
My helper, helper
My helper, helper o

My helper, helper
My helper, helper
My helper, helper
My helper, helper

 Struggling with Helper? Become a better singer in 30 days with these videos!

Lyrics © Sentric Music

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Helper Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Helper Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 16 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13297763/Bra+Lipxtik/Helper>.

    Missing lyrics by Bra Lipxtik?

    Know any other songs by Bra Lipxtik? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    Who released an EP called Revelación?
    A Cardi B
    B Demi Lovato
    C Selena Gomez
    D Camila Cabello

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Bra Lipxtik tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!