Jamboree

Mr Eazi, Tekno

0 fans

Tekno

Augustine Miles Kelechi (born December 17, 1992), popularly known as Tekno, is a Nigerian singer and songwriter. more »


2:32

 Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer

Zaga what?
It's your boy Eazi

I remember the day
Wey I dey tell you say we for dey
You been dey do like say you no know say me I dey feel you gan-an
I remember the day
Wey you dey form when me I dey toast you
You been dey do like say you no know say me I dey feel you gan-an

O ya baby jamboree
I like the way we gum body
If na money I go spend money
If you dey for me, me I dey for you
O ya baby jamboree
I go like to be your Alhaji (your sponsor)
If na money I go spend money
If you dey for me, me I dey for you

Fall in love o
You dey make I fall in love o
I no know wetin you do me wey dey make I fall in love o
Fall in love o
You dey make I fall in love o
Me I no know wetin you do me wey dey make me fall in love o

Make I drink you like water
You be my taste just like Fanta (ah)
Bread and butter
Make you dey coolu coolu my temper

When you dey para na Prada
Friendly na Fendi
All for you
I go dey credit you monthly
Service you daily
Talk and do
And if we marry today I no go commit adultery o
That na true
'Cause me I'm with you all the way
That kind cruise

O ya baby jamboree
I like the way we gum body
If na money I go spend money
If you dey for me, me I dey for you
O ya baby jamboree
I go like to be your Alhaji (your sponsor)
If na money I go spend money
If you dey for me, me I dey for you

Fall in love o
You dey make I fall in love o
I no know wetin you do me wey dey wan make I fall in love o
Fall in love o
She dey make I fall in love o
I no know wetin you do me wey dey wan make I fall in love o

Make I drink you like water
You be my taste just like Fanta (ah)
Make you dey coolu coolu my temper
Make I drink you like water
You be my taste just like Fanta (ah)
You dey coolu coolu my temper

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: Augustine Kelechi, Daniel Shekwoyemi, Oluwatosin Ajibade, Victor Okoh

Lyrics © Kobalt Music Publishing Ltd.

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the Jamboree Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "Jamboree Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 16 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/13171640/Tekno/Jamboree>.

    Missing lyrics by Tekno?

    Know any other songs by Tekno? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "And she will always carry on, Something is lost, But something is ________"
    A right
    B found
    C gone
    D wrong

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Don't miss Tekno's

    Upcoming Events

    »
    • Sat • Jul 13 • 9:00 PM
      Aura, Portland, ME
    • Thu • Jul 18 • 7:00 PM
      Irving Plaza Powered By Verizon 5G, New York, NY
    • Sat • Jul 20 • 8:00 PM
      The Fillmore Silver Spring, Silver Spring, MD
    Tekno tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!