Song parody of

Jamboree

by Tekno

Here's where you get creative! Use our cool song parody creator to make a totally new musical idea and lyrics for the Jamboree song by Tekno.

Simply click on any word to get rhyming words suggestion to use instead of the original ones. You may also remove or alter entire lines if needed — when you're done save your work and share it with our community — have fun!

  • English (English)
  • Français (French)
  • Español (Spanish)

Zaga what? It's your boy Eazi I remember the day Wey I dey tell you say we for dey You been dey do like say you no know say me I dey feel you gan-an I remember the day Wey you dey form when me I dey toast you You been dey do like say you no know say me I dey feel you gan-an O ya baby jamboree I like the way we gum body If na money I go spend money If you dey for me, me I dey for you O ya baby jamboree I go like to be your Alhaji (your sponsor) If na money I go spend money If you dey for me, me I dey for you Fall in love o You dey make I fall in love o I no know wetin you do me wey dey make I fall in love o Fall in love o You dey make I fall in love o Me I no know wetin you do me wey dey make me fall in love o Make I drink you like water You be my taste just like Fanta (ah) Bread and butter Make you dey coolu coolu my temper When you dey para na Prada Friendly na Fendi All for you I go dey credit you monthly Service you daily Talk and do And if we marry today I no go commit adultery o That na true 'Cause me I'm with you all the way That kind cruise O ya baby jamboree I like the way we gum body If na money I go spend money If you dey for me, me I dey for you O ya baby jamboree I go like to be your Alhaji (your sponsor) If na money I go spend money If you dey for me, me I dey for you Fall in love o You dey make I fall in love o I no know wetin you do me wey dey wan make I fall in love o Fall in love o She dey make I fall in love o I no know wetin you do me wey dey wan make I fall in love o Make I drink you like water You be my taste just like Fanta (ah) Make you dey coolu coolu my temper Make I drink you like water You be my taste just like Fanta (ah) You dey coolu coolu my temper

Done creating your parody?

Don't keep it to yourself! Save it now so you can share it with the rest of the world!

Browse Lyrics.com

Quiz

Are you a music master?

»
"Drop the pilot, try my balloon. Drop the monkey, smell my ________."
A kaboom
B legroom
C mushroom
D perfume

Free, no signup required:

Add to Chrome

Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

Free, no signup required:

Add to Firefox

Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

Tekno tracks

On Radio Right Now

Loading...

Powered by OnRad.io