PAADI MI
Blazerr
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Ye yeh eh ye yeh eh ye yeh eh eh Me say Paadi mi how far now? Make you tell me, how you dey now E don tey wey i hear from you now from you now oh yeah Paadi mi how far now? Make you tell me how you dey now E don tey wey i hear from you now from you now oh yeah Paadi mi kilo n so, ba mi soro, kilo n so Ninu aye awa lomo to n so, maloma teti si gbogbo inkan to n so Oun tole madero, if you get any worries ba mi soro Iwaju lo pa ebiti n resi, Iwaju lopa ebiti n resi Layo loro wa de malo jasi, make you know say me I love you And you know say I no envy you, I wish you well, I wish you well My paadi I wish you well oh, if you blow pass me I go blow too Anything you get I go get am too Na you dey ginger me motivate me, you dey organize me, mi say No matter the matter, two four seven my nigga i dey reason your matter When I no gallant, na you dey top up my data Make we use one mind chineke go bread our butter Omo iya mi no worry, if i f*ck up for your side am sorry And the raba go dey come inna hurry, hurry no dulling Say, paadi mi how far now, make you tell me how you dey now E don tey wey i hear from you now, from you now, oh yeah Paadi me how far now, make you tell me how you dey now E don tey wey I hear from you now, from you now, oh yeah Omo iya mi no dey dull o, if you dey down make you call o If di raba don drop make we ball o, make we, make we, make we gbadun o My brother everywhere good o, everything dey go as it should o Make you flex make you ginger your mood o, make you, make you ginger your mood o Uh, uh uh ah ah ah
Watch: New Singing Lesson Videos Can Make Anyone A Great Singer
Citation
Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:
Style:MLAChicagoAPA
"PAADI MI Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 5 Jun 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11731561/Blazerr/PAADI+MI>.
Discuss the PAADI MI Lyrics with the community:
Report Comment
We're doing our best to make sure our content is useful, accurate and safe.
If by any chance you spot an inappropriate comment while navigating through our website please use this form to let us know, and we'll take care of it shortly.
Attachment
You need to be logged in to favorite.
Log In