PAADI MI

Blazerr

0 fans

Blazerr


2:19

 The easy, fast & fun way to learn how to sing: 30DaySinger.com

Ye yeh eh ye yeh eh ye yeh eh eh
Me say Paadi mi how far now? Make you tell me, how you dey now
E don tey wey i hear from you now from you now oh yeah
Paadi mi how far now? Make you tell me how you dey now
E don tey wey i hear from you now from you now oh yeah
Paadi mi kilo n so, ba mi soro, kilo n so
Ninu aye awa lomo to n so, maloma teti si gbogbo inkan to n so
Oun tole madero, if you get any worries ba mi soro
Iwaju lo pa ebiti n resi, Iwaju lopa ebiti n resi
Layo loro wa de malo jasi, make you know say me I love you
And you know say I no envy you, I wish you well, I wish you well
My paadi I wish you well oh, if you blow pass me I go blow too
Anything you get I go get am too
Na you dey ginger me motivate me, you dey organize me, mi say
No matter the matter, two four seven my nigga i dey reason your matter
When I no gallant, na you dey top up my data
Make we use one mind chineke go bread our butter
Omo iya mi no worry, if i f*ck up for your side am sorry
And the raba go dey come inna hurry, hurry no dulling
Say, paadi mi how far now, make you tell me how you dey now
E don tey wey i hear from you now, from you now, oh yeah
Paadi me how far now, make you tell me how you dey now
E don tey wey I hear from you now, from you now, oh yeah
Omo iya mi no dey dull o, if you dey down make you call o
If di raba don drop make we ball o, make we, make we, make we gbadun o
My brother everywhere good o, everything dey go as it should o
Make you flex make you ginger your mood o, make you, make you ginger your mood o
Uh, uh uh ah ah ah

 Become A Better Singer In Only 30 Days, With Easy Video Lessons!

Written by: TOHEEB AKANJI

Lyrics © DistroKid

Lyrics Licensed & Provided by LyricFind

Discuss the PAADI MI Lyrics with the community:

0 Comments

    Citation

    Use the citation below to add these lyrics to your bibliography:

    Style:MLAChicagoAPA

    "PAADI MI Lyrics." Lyrics.com. STANDS4 LLC, 2024. Web. 16 May 2024. <https://www.lyrics.com/lyric-lf/11731561/Blazerr/PAADI+MI>.

    Missing lyrics by Blazerr?

    Know any other songs by Blazerr? Don't keep it to yourself!

    Browse Lyrics.com

    Quiz

    Are you a music master?

    »
    "Simple I Love You" is a 2020 biggest hit single for which band?
    A Sore
    B Endah N Rhesa
    C Mocca
    D Ten2Five

    Free, no signup required:

    Add to Chrome

    Get instant explanation for any lyrics that hits you anywhere on the web!

    Free, no signup required:

    Add to Firefox

    Get instant explanation for any acronym or abbreviation that hits you anywhere on the web!

    Blazerr tracks

    On Radio Right Now

    Loading...

    Powered by OnRad.io


    Think you know music? Test your MusicIQ here!